Victor AD ft. Davido - Tire You (With Lyrics)

Tire You

"Wetin we gain" star, Victor AD is back with another song featuring superstar, Davido in the single titled "tire you", this is bond to become another hit track for Victor AD we also have the lyrics below :
[Intro]
Omo in this life
Have money o
You go suffer
Oh oh oh oh
No no no
Etins Records
It’s Victor AD na na na yeah
It’s Davido
OBO
[Pre-Chorus]
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
O Lord I want to cash out
I no want to blame my neighbor
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
My brother chop life
Cause when you die, them forget your name o
[Chorus – Victor AD]
And as you see am
Make dem update with the convoy
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
Your mate dey graduate
And get double promotion
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey work and pray
You want to succeed o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
[Verse 1 – Victor AD]
I know say dem go talk say
I don come again
Shey you don buy the Benz now, wetin you gain o?
O Lord I know say dem go say I too dey complain
Or that I wan come update my status again o
Don’t get it twisted, life is beautiful
But the house and the cars is also meaningful
I’m grateful for good times, guy I no be fool
Even you wey dey judge me sef you want it too
O Lord bless me, make I know my real face
Make I know if my headquater correct or if all these na pretense
OBO
Lord I want to know
[Chorus – Davido]
And as you see am when dem updating the convoy
Say suffer no dey tire you
E no tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
Your mate dey graduate
And gain double promotion
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey work and pray
You want to succeed o
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
[Verse 2 – Davido]
Eh
Little boy, you gat work to do
My papa say you gat work to do
As them dey see all the chains and diamonds
Them talk say I don do juju
I no rely on Papa doe
No! I enter street as Davido
Oh! Some people say I no go blow
Eh! say people wan dey with OBO
I say thunder fire poverty
Fire burn my enemies
Water no get enemy
If you wish me well, I go wish you well
I say thunder fire nobody
Me and Otedola go gum body
Water no get enemy
If you wish me well, I go wish you well
Pre-Chorus – Victor AD
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
O Lord I want to cash out
I no want to blame my neigbour
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
My brother chop life
Cause when you die, them forget your name o
[Chorus – Victor AD]
And as you see am
Make dem update with the convoy
Say suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
[Outro – Davido & Victor AD]
Your mate dey graduate
And gain double promotion
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
(Oh my God Fiokee)
You no dey work and pray
You want to succeed
Succeed o o o
Tee-Y Mix
E no dey tire you
OBO baddest
Chii

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Sat, 26 Jan 2019 11:24:46 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (1)

I like this music

Related

billz
by Victor AD


omo ologo
by Victor AD


perfect
by Danagog ft. Davido, Mayorkun & Peruzzi


black
by Victor AD ft. Mr Eazi


pepe
by Davido x L.A.X


olofofo
by Victor AD


cho cho
by Zlatan x Davido x Mayorkun


somebody baby
by Peruzzi Ft Davido


mandeman (remix)
by Small Doctor Ft. Davido


zoom (remix)
by Cheque Ft. Davido & Wale


Top Songs

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Youth Alive Fellowship Area59 ft Pastor Obatomi
GODSPOWERPROJECT Presents: YAF Area59 in Word Explorers Forum- April Edition
by Youth Alive Fellowship Area59 ft Pastor Obatomi

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss

Lil-keff
Iyawo Mi
by Lil-keff

Jayranki
Esan oyee
by Jayranki

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss

OLUSON
GOD IS FAITHFUL
by OLUSON

Walog
Volunteer
by Walog

Emmyk4
LOML
by Emmyk4

LilCool Blaze SNR
My Guyz
by LilCool Blaze SNR