You need to be logged in to rate me Login now |
|
I am just myself always. Living and working in Prague, not too nice, not too bad,like every other person.
Brother na you look Kool pass oooooo! see you. while nothing much sha. take care
tanx 4 ur concern,
i dey goree island 4 senegal dey make some
research on slavery and i dey attend
some training course on election
b4 nko
u no wan make i chop?
if God don say eihn bless me
hw u dey nw
diz wan wey u wear jacket
shee cool dey catch u?
becos ebi like my a/c no dey work well.
hi roch you be real naija guy we go de meet online sha cheers