Korede Bello - Mungo Park (With Lyrics)

Mungo Park

Mungo Park?? A very odd name for a song yea? For those that don’t know who Mungo Park is, he’s the Scottish explorer credited with “discovering” the river niger, even though we all know the river was there before mungo park was born. We’re digressing into history lesson lol. Anyways, the song is nothing about history, and everything about love, loving and trying to find the perfect mate. Korede Bello drops another afro pop song that has the chance of being a hit. Video features Don Jazzy, Seyi Law, and of course Korede Bello’s jerry curl



[Verse 1]
Oga Don Jazzy (tuale)
When you go marry?
Shebi you get the money
Kilode, why you dey dulling
Yesterday orobo
Today na lekpa oh
Shey na omo du du
Abo mo pupa oh eh
No kill yourself
Pick one already
Wetin you dey find
Like you wan discover Mungo Park

[Hook]
Shey you wan, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you wan, discover Mungo Park
Eh discover Mungo Park
Shey until you, discover Mungo Park oh
Eh discover Mungo Park
Eh le le le le, you better park
You no fit, discover Mungo Park

[Interlude]
You dey craze
Mmm
Come here
If I catch you
Mungo abi
Eh, Mungo

[Verse 2]
Auntie Patricia
Party Patricia
Men have been knocking
And menopause is knocking
Ko ko, who you go answer
You still dey do shakara oh
And if them ask you you say
All men are the same
But if all the same
Toh pick one already
E don dey look like you wan
Discover Mungo Park

[Hook]
Shey you wan, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you wan, discover Mungo Park
Eh discover Mungo Park
Shey until you, discover Mungo Park oh
Eh discover Mungo Park
Eh le le le le, you better park
You no fit, discover Mungo Park

[Interlude]
You dey craze
Mmm
Come here
If I catch you
Mungo abi
Eh, Mungo

[Verse 3]
Oga poke noser, kaii
I pass my neighbor, walahi
I buy my motor I say
E fit me a lot oh
Assalamualaikum, laikum
Mualaikum salam, lam
Aboki da horse oh
You dey find juju for bottle (haba kai)
If you say na juju
Then go do your own
No dey poke nose like you wan
Discover Mungo Park

[Hook / Outro]
Shey you wan, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you wan, discover Mungo Park
Eh discover Mungo Park
Shey until you, discover Mungo Park oh
Eh discover Mungo Park
Eh le le le le, you better park
You no fit, discover Mungo Park
(Repeat)

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Tue, 08 Mar 2016 07:48:29 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 3/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (2)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

T.Y Bello
Greenland
by T.Y Bello


Ty Bello
Green Land
by Ty Bello


Runtown ft Wizkid
Lagos To Kampala
by Runtown ft Wizkid



Majek Fashek Ft. 2Baba
No More Sorrow
by Majek Fashek Ft. 2Baba



Timaya ft. Don Jazzy
I Concur
by Timaya ft. Don Jazzy


Timaya
Hustle Everyday
by Timaya


Timaya
Amayanabo
by Timaya


Lucy
Special Driver
by Lucy


Lucy Edwards
Party Tonight
by Lucy Edwards


DJ Neptune Ft. Olamide x StoneBwoy x BOJ
Baddest
by DJ Neptune Ft. Olamide x StoneBwoy x BOJ


Tekno Ft. Flavour & Phyno
Duro (Remix)
by Tekno Ft. Flavour & Phyno


Flavour
Professor JohnBull
by Flavour


Timaya – ft. Flavour
M.O.N.E.Y
by Timaya – ft. Flavour


Falz ft. Sim
Soldier
by Falz ft. Sim


GENTLE and TEKNO
WHERE (cover)
by GENTLE and TEKNO


2Baba (Prod. Kelly Hansome x Otyno)
Mr. Senator
by 2Baba (Prod. Kelly Hansome x Otyno)


Patoranking Ft. Wizkid
This Kind Love
by Patoranking Ft. Wizkid


Kiss Daniel
Woju
by Kiss Daniel


Adekunle Gold
Ready (Prod. Pheelz)
by Adekunle Gold


Bracket Ft. Solidstar
Agogo
by Bracket Ft. Solidstar


passenger
passenger
by passenger


Tekno
Diana (Snippet)
by Tekno


Tekno
Diana
by Tekno


P-Square X Gee Jay
Bank Alert (G-Version)
by P-Square X Gee Jay


P-Square
Bank Alert
by P-Square


Falz
Wehdone Sir
by Falz


DJ ThankGod ft falz
soft work (DJ ThankGod Extended)
by DJ ThankGod ft falz


Korede Bello
Mungo Park
by Korede Bello


Korede Bello [Prod by. Don Jazzy]
Godwin
by Korede Bello [Prod by. Don Jazzy]


Think2ice ft Tekno
pana cover ft Tekno
by Think2ice ft Tekno


Kcee ft Tekno
Tender
by Kcee ft Tekno


Adekunle Gold
Pick Up
by Adekunle Gold


x-project
lori le o di gobe
by x-project


bracket
ada owerri
by bracket


Bracket
International Baby
by Bracket


Bracket
No Time
by Bracket


Bracket
yori yori
by Bracket


Bracket
Me n You
by Bracket


Solidstar
Emergency
by Solidstar


j martins
cool temper
by j martins


J Martins
Oyoyo
by J Martins


2Baba ft. Phyno & Chief Obi
Coded Tinz
by 2Baba ft. Phyno & Chief Obi


Timaya
I Like the Way
by Timaya


Timaya ft. Iyaz (Prod. By Kenny Wonder)
How Many Times
by Timaya ft. Iyaz (Prod. By Kenny Wonder)


Yovi ft. Lil Kesh & Mayorkun
Amen (Remix)
by Yovi ft. Lil Kesh & Mayorkun


Tekno
BE
by Tekno


Olamide ft Wizkid
Kana
by Olamide ft Wizkid


Related

bella
by Korede Bello


fine fine
by Korede Bello


leg work
by Korede Bello


real man
by Korede Bello


olowo
by Sojistar X Korede Bello


olowo
by KOREDE BELLO X SOJISTAR


all is in order
by Mavin ft. Don Jazzy, Rema, Korede Bello, DNA & Crayon


mr vendor
by Korede Bello


joko freestyle
by Reallynspire X Korede Bello


joko freestyle
by Korede Bello


Top Songs

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Jayranki
Esan oyee
by Jayranki

Lil-keff
Iyawo Mi
by Lil-keff

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss