everybody come and join me shout hallelujah, oya ijoya baba, mama, pikin, bros and sis, make una come oooo, ok let pause for now biko, make i rush go sip one cold bottle den chop dt yarinya t.......o.......t......o......, abi how una see am?, any girl want to join in d battle of the hardest guy in town?, kai all ds yeye guys wey dey talk anyhow here should back up or else, kai make una wait for me now for the part 2...
Read (5)