Yesterday was the worst day of ma life Fine i know say i wowo,but yesterday me and my friend they discuss,i come asked am why ebi say any time wey im wan go catch new babe na me im dey call to follow instead of all the other of our friends, una know wetin im answer me, Im say me i wowo,so if any girl see him and me say im get hope bcos im fine pass me,and im come say the other of our friends fine pass am so tht is why im dey carry me go,i just go house to begin dey beat my father and mother dey ...
Read (23)