to all my ppl gud nite,i pray u guys to sleep like a baby witout no mosquitoes...to all d ladies much love,make una no find trouble ooh!....to all d guys,just take care jeje is d best,one love! abeg make una no curse me sha coz i dey pray 4 all of una now...MY PPL U DAT READ DIS CONFESSION,U WILL MOVE FROM GRASS TO GRACE DIS NITE,U ARE GOING TO B DISGRACE WIT BLESSING,just believe and it come to pass...PEACE! < < DON PEDDY> >...
Read (14)