wat re u talkin bout

Aug. 5th 07:29 PM 2008
hey...............wat do u mean ''i go change''..................i do not get u man,.........and watin u do d gurl picture sef,my guy my guy............u be nigga oh,............watin be all dis na,naijapals don dey rule line for pigion again,abi na for english dem surppose to dey rule line for.............guy,take am easy oh.....as per dat gurl levels..........

hi

Aug. 4th 12:13 PM 2008
Krok boy, i like what u did with my picture....u r some strange dood o...

eh

Aug. 1st 07:29 PM 2008
see guy................dis tin way u dey do naim make me kill one guy for oshodi oh.............take time oh...........u and u an who dey go iya basira...........take time guyi dey warn u oh.........i dey para nowoh.......dat gurl eye for ur page no red rich my ownoh...............come...........hungry dey woz me here oh,..............but never mind ,i dey warn u oh......

watin be dis na

Jul. 31st 08:07 PM 2008
come guy........watin na, how ur own dey do u.......watin be dis na.......u just dey show urself for all my pics.........take time oh...............i dey warn u owe.....ehhhhhhhhhhhhhhhhh,who no dis guy make him tell am ohhhhhhhhhhhhhh..hmmmmmmmmmmmmmmmmmmehhhhhhhhhhhhhhh...........

O boy.....

Jul. 31st 01:59 PM 2008
i de fear you o....thanx for the add.

hey

Jul. 22nd 09:27 AM 2008
kronk...where u at.....

u sure

Jul. 20th 06:17 PM 2008
na so..ur babe no dey check mail..anyways,u go dey help her na,i mean,y does she have ,abi?.well,u said it and so be it........anyways,try and put a pic about u,like try and show how u really look like,and pls dont give me the line aout''im so busy''.......and .its none of my biss but hope ur gud to d babe.....

well

Jul. 20th 06:09 PM 2008
i tink if say u really talk more about urself she for answer ur question well and in peace...cos hey,ur practically a misterious guy...d part way ur pic show na so so watin i no fit understand...and d rest of d pic na colour...men,if u ask me,i kinda dont blame d babe u no

aww

Jul. 19th 04:50 PM 2008
hey...u sent me a gift....aww,how sweet!....come,ur babe dey dis naija pals....i no fine b4 oh...i no want person to come worwor d face more.

hey!?

Jul. 19th 01:15 PM 2008
kronk guy...watin u do dis babe way she tell u fuck u?...hmmm,take it easy man,cos she mite just be borrowin ur ak47 soon....easy ,ok.