uhmm..........gbenro!

Nov. 11th 11:25 AM 2008
lovely name.....i kinda like the meaning......how are you doing? just passing thru......tot i'd say hi......happy tuesday!

shy wats up

Nov. 4th 10:33 AM 2008
peace on u dude!!!!

it ain´t that bad... ; -)

Oct. 29th 03:20 PM 2008
it was only that one or two or even three particular topics... lol... apart from that i´m soso cool wit u... ;-)

hey my very person

Oct. 29th 02:54 PM 2008
warin day na.............i see u oh........u and cemolola.........current guy......u wise u wise jo................na me talk am...and dem no born anybody well make him talk say na lie........hehehehhehehehehhe

My

Oct. 23rd 07:05 PM 2008
zwani.com myspace graphic comments
sHow you Dey?If u really wanna know it all in here www.zeerowbadman.blogspot.com study it carefully and recommend to every one on your list, friends and family, haters, etc. Because Africa lies in your hands....

guy my 4naira sef oh

Oct. 23rd 07:02 PM 2008
u no ur part of d pple i love here......so dont say dat....bt tanx for understandin me.......

guy

Oct. 23rd 10:10 AM 2008
how far na...............listen my pal.....i tink its best u put ur mouth outter dis dguy and naturson's issue............dont take sides pls......b4 dem use u settle fight......ya heard.............lets we be wise bout d whole issue...........cos i dont tink naturson can............u get me sha.....just surport for ur mind..hehehhhehe

yeah

Oct. 20th 06:30 PM 2008
Nah so!which level, i been miss unna oh

....na so

Oct. 14th 08:39 PM 2008
o oh.....ok....but no day lie for dguy head na......

hey u

Oct. 13th 07:53 PM 2008
nawa u oh.u come my end u no even say make u drop one line..men u no try oh..now im gonna be annoyed wit u......arrrrrrrrhhhhggg