keep feeling cool

Dec. 31st 06:56 PM 2008
feel coooooool

AFUKU

Apr. 25th 07:49 PM 2008
Afukwu not Ofukwu, since u are a dropout, let me spell ur name for u.Afukwu in Ibo mean potbelly. U sure sey na ur pics bi dat, or u just use one big banker pics just poss for we? Well as u sey na u bi that, who are my nat 2 believe u. U fine sha, but u too lie.As soon as i com finish to read ur profile, i jus carry ma 2 hand ptu 4 ma head since.See as u just go 4 one car shop go poss like sey na ur motor bi dat.u think seh i knw knw all this tins?even the cloth wey u wear sef, na ur own?I beg leave all this things, me too i deh 4 obodo oyibo, so i knw the pattern too.bye bye

hi

Jan. 15th 02:09 PM 2008
how are u doing,u are rite there is nothin lik family.i agree wiot u