hehehehehhehehe

Nov. 1st 09:03 AM 2008
guy....na true......dem say u beeen won kill yaself......lmao...come u sure say u be naija boy........(cos no matter wat we move on oh...sucid is not an option for a tipical naija person...male or female oh)

bt i see all is well now.................keep it more real next time aiight.........

guy watin dey?

Oct. 30th 01:35 PM 2008
come for where u dey for dis abuja, sign in for yahoo messenger make we chat for thier? dis na my id (hyelnada)

Hi, brother from another mother..hope na u she dey talk about so?!!

Oct. 30th 11:27 AM 2008
MyHotComments.com
MyHotComments

my guy

Oct. 30th 10:03 AM 2008
tell which way the fast way to make money this days, me i want dey feel myself with pleasure. oooooooh your New Name now Na TOO Much Money. Peace Brooooooooo

man

Oct. 26th 10:38 PM 2008
I dey cool - hows u?

Hi Dearie, hope all is well with you??

Oct. 26th 10:30 AM 2008
GO TO BFREAKY.COM
BFREAKY.COM

was up

Oct. 25th 06:23 PM 2008
was going homie?much love happy weekend ,have fun

was up bro

Oct. 17th 12:39 PM 2008
how is every living thing around i guess they all leave, any way jst wnt to hi and tell u to send some of dose Benjamins over here. she u know say na mi borrow you. one love bro am out. tke kai.

Miss u online nah!!

Oct. 9th 12:13 AM 2008
GO TO PROFILEJAZZ.COM
PROFILEJAZZ.COM

im happy

Oct. 6th 07:07 AM 2008
that u speechless
make i let u be my dear
no need to start something we cant finish
take care
remain bless