hiiiiiiiiii

Sep. 15th 04:36 PM 2010
can we be friends

Being Busy is Good l think

Sep. 7th 10:06 PM 2010
Better than Being Bored

And l'm Sure yu have a Lot of People dat will be Missing yu when yu're not Around them... Abi yu no dey dey Nice 2 Dem?

hey

Sep. 7th 12:03 PM 2010
how u doin dear? just thought i check up on u

Fine Girl oo

Aug. 29th 08:28 PM 2010
How yu dey?

l don miss Dis yur Fineness for my Page Small

u re cute

Aug. 28th 11:14 PM 2010
beauty u re looking so sexy everyday

Forget ooo

Aug. 25th 12:03 AM 2010
l no dey Big Pass Chocolate ooo

Arranging those things no be Problem na

Aug. 24th 11:25 PM 2010
Infact l dey go Buy them dis Night :) ... Ok, tell yur Sister make she Buy Chocolate Send come :)

:))))))))))))))

Aug. 24th 10:40 PM 2010
Yu See my Big Smile? Abeg make we Arrange dat Date immediately :))) ... 4th Child, nice! At least all the Load no go dey on yu... Where's yur Older Sis now?

Oh!

Aug. 23rd 10:14 PM 2010
Are yu the Oldest Girl? We're just 2 more than yu Guys, 4guys, 4girls... l hope say yu go Come do Homework for my Kitchen too soon oo?

Dem no try na

Aug. 23rd 07:45 PM 2010
Dem Suppose dey represent by Selling enuff Banana... So, do yu have Siblings?