WHAT IS YOUR HOTEL DOING ON NAIJAPALS?

Jun. 5th 07:42 AM 2009
Hi Rose,
l saw you on naijapals today and l was surprised.well,just want to say hi.Reply.

shame on you

Jun. 3rd 04:27 PM 2009
shame on u

hello

Jan. 29th 11:04 AM 2009
Hello mrs hotel recruiter,are you hotel recruiter or hotel pronouncer.You dey craz u won scam ur bro here abeg go meet mugun people 4 yankeeeeeeee or jddddddddd.not weeeeee blackkkkk.Good concept with stupid format

WE NO BI MUGU

Dec. 18th 06:30 AM 2008
MAKE UNA GO FIND UNA PEOPLE 2 DO THE WORK.

be careful

Jun. 19th 09:32 AM 2008
you no get sense, you know no say naija guys dey sharp,
make you you remove your profile from here.
be careful lest CIA from yankee go get you.

Yahoo don go local now

Jun. 16th 06:44 PM 2008
u think say na mugus full here, as u wanna shift base to naija pals. IF you wanna send an email next time make sure the domain name is the same as the place you confess to work at, dont just pick up any name on the yahoo.
You go bow say na ur brother, sister, uncle or aunt, na go respond to ur scam.

na who be this

Jun. 16th 05:49 PM 2008
who be you sef. 19 kill u

yahoo mafia....

Jun. 16th 05:29 PM 2008
nice try on yahoo....but how naija guy go wan scam him broda....lol....no long thin...but welcome to naijapals.....lol...ahahahahahahahahahahahhaha