i love music die ooooo

Jan. 29th 04:59 PM 2011
thats the only thing that can make me happy when am sad.lol about yahoo i love it here now. shey u no like am lik ethis ni?

oh thats so thoughtfull of u oooo

Jan. 29th 04:58 PM 2011
god go bless u my dear.

hope u are taking care of my pastor

Jan. 29th 04:48 PM 2011
hmmmmm visit am abeg ooo

sorry though na song carry me waka

Jan. 29th 04:43 PM 2011
i kon forget say we dey chat lol

u know where i take come from right

Jan. 29th 04:43 PM 2011
na man dey go meet woman now so na u go come meet dem girls ooooo lol cous my girls say dem no dey come say na u go come here.lol

we plenty ni ?

Jan. 29th 04:08 PM 2011
okay now chatter plane make we land there right away lol

thx

Jan. 29th 04:03 PM 2011
luv ;)

my friend

Jan. 29th 03:46 PM 2011
long time oooo how u dey so ? enjoy ur weekend luv ;)

big bros no be smalll thing oooo

Jan. 29th 03:35 PM 2011
i just dey indors ni sha dey view naijapals pics lol how u dey

My dear

Jan. 27th 03:56 PM 2011
O dim mma o. Amam na aru di gi. Jisi ike nwane.