tks bro

Jan. 23rd 05:23 PM 2011
thanks mehn for da comment... datz sweet of u

u 2

Jan. 21st 01:41 AM 2011
CooL!

hi

Jan. 20th 10:36 AM 2011
have been doing great thanks for ur caring and a nice and peaceful day also....... one love byeeeeeeeeeeeeee

hi

Jan. 18th 01:55 PM 2011
same to u

My most valueable posession

Jan. 18th 12:10 AM 2011
Life itself

sweet heart happy new year ooo

Jan. 12th 03:01 AM 2011
we don miss u ooooo. how u dey now? watin be the lastest ooooo expect genevive wey form say she get belle for koko master lol i know u know whats up so fill me in on that oooooo.

Meeky ooooooo oko omoge

Dec. 28th 03:33 PM 2010
Merry Xmas oooooooo where is my goat meat and gift oooooo.

my lovely friend

Dec. 5th 12:33 AM 2010
i dey kampe oooo i no dey flex new york oooo cold don dey now so all man stay in doors dey warm up ni oooo. every kon dey sing OYI NA TUM BY NABANIAH LOL i dey prepare for xmas ooo i dey prepare my mouth ready to eat goat this time ooooo lol u nko how ur end? hope u dey let dem girls rest ooooo lol

HAPPY THANKSGIVING MY DEAR

Nov. 25th 02:39 AM 2010
HOPE SAY THE TRUKEY DEY CRY INSIDE OVEN NOW LOL AND I LIKE IT JUICEY AND SPICEY OOO. NO GARLIC OOOOO. AND IF U STILL GET CHANCE COOK THAT CALABAR SOUP JOIN PUT OOOO LOL I MISSED U OOOO MEEKY

i missed u ooooo lol

Nov. 21st 12:00 AM 2010
funny bobo lol u no say nothing happen now lol just some small party and u know that all now. but u never give me birthday gift oooo i still dey expect am ooo. till then do have a lovely weekend sha