Lolz

Oct. 24th 10:19 PM 2009
na u sabi......my day was gud how r u feeling like sef?

Liar!

Oct. 24th 10:12 PM 2009
u just wanna use dis 2 trick me into answering ur question....:P

Lolz

Oct. 24th 10:06 PM 2009
ok no cry jo......and wetin u know sef?na lie jo

Okkkkkk

Oct. 24th 09:59 PM 2009
i refuse 2 answer d question and u can not do anything about it........:P

Shy?

Oct. 24th 09:52 PM 2009
no way abegiii no ever ask me dat kind question again if u value ur lyfe.....buhahaha

Hehe

Oct. 24th 08:28 PM 2009
well maybe maybe not......u don't ask a lady such questions.........

its borin

Oct. 24th 06:37 PM 2009
for me man

Heya

Oct. 24th 05:35 PM 2009
long tyme
wats up wiv u

hey,

Oct. 24th 04:38 PM 2009
hw far naa?

*Coughs*

Oct. 24th 12:14 AM 2009
wait u really expect me 2 answer dat?.....buahahahaha