my lofffffuuuuu

Dec. 14th 07:27 PM 2009
my lofu wen u turn mango?na real wah o.missin u badly lik my 8th rib..lofuuuuuu

I DEY BRO

Oct. 9th 09:16 PM 2008
waddup wit u too?

ODE...

May. 28th 11:03 PM 2008
u like to come online at odd hours......hope catching fun....we would soon be coming back to naija....hope to see u....and our exams don start....wish me good luck ..my mango...

my mango....

May. 23rd 07:45 AM 2008
why u like to do undercover map...u go come here ten disappear again...person no go see u or ur hand work...guy...wake up and watch it...

omo

May. 22nd 01:02 AM 2008
hw far? wetin dey happen nw? guy long tme

ma mango

May. 14th 10:50 PM 2008
hw far? .........which way to u manning this site.......hw ur side...send ur Id abeg

HOW FAR...

May. 13th 09:49 PM 2008
i hope say u dey kampe...how life my mango...

I BET

Apr. 28th 04:01 PM 2008
uve got more styles than dys man, common pull em stunts, u knw how we do it............1luv bro

Welcome onboard

Apr. 19th 03:23 PM 2008
Let us cruise u in our naijapals cruiser...very big vessel...hope u enjoy the sail...CLANS RULE....