@status, guy dat slogan is for
Nov. 19th 04:50 PM 2010
Broke ass AFC's(Average Frustrated Chumps). how dem go tell me say love dont cost a thing when girls wey love me go dey expect make i take her out, buy her things, and even look good myself? and dont forget occassional trip to dubai, am i suppose to pay stones for all those things? guy, get ur dough n play with'em hos, thats what's up!