hmmmmm

Jan. 29th 09:19 AM 2011
my friend just went on a trip to naija for 3 weeks he had 2000€ for his pocket, can u imagine he had to call home to send him mo money :D he is broke for d moment loool alrite i'll kip it in mind ooo so if i call u for nite u go still com pick me? hehehehe he's just fine, playin as usual :) how u dey so??

hello

Jan. 28th 03:13 PM 2011
perfect n u?

lol

Jan. 28th 12:19 PM 2011
no b for immigration now dat one na easy tin....but e cost now and comparing to few years ago d money wey i go spend for naija no b small....u dey ok?

well

Jan. 28th 04:54 AM 2011
thats ok then

heheehe

Jan. 27th 06:15 PM 2011
papacita lol if na easy like dat half of d year i wud b ova dia :) i dey SOLID :D

Hi friend

Jan. 27th 05:18 PM 2011
Thanks for the request also u`re welcome. Have lovely evening.

hmmm

Jan. 27th 10:17 AM 2011
lol if they can liv big why shud they leave it...but e get level :) where u liv now for d moment ??

ah ah ah

Jan. 27th 02:40 AM 2011
to kill or to salute?

i hear ya

Jan. 26th 08:46 PM 2011
take care hommie, lol
123tagged.Com

123Tagged.com - More Hip Hop Comments

attention

Jan. 26th 08:27 PM 2011
dammmmm.....@baby real she 's ''fresh..after u rock up u wan't lift? don't go changin her dont make up your mind!!!! lol