hii

Jul. 13th 11:26 AM 2010
Good dey nice knowin u as a pals and i will luv 2know u more dan dis u cam open ur yahoo messanger and let us chat more better my name is Taiwo am still online wit u i will be expectin ur message now

WHY ME

Jul. 13th 08:38 AM 2010
HELLO GUD MORNING

Nwanne mmadu

Jul. 8th 05:44 AM 2010
Wetin mega 4 ur side? Amam na idi ok. Abeg no vex wth me @ al i don err too much. Am back 2 square normal...lol

hey

Jul. 7th 12:56 PM 2010
hw are u

Same

Jul. 7th 10:38 AM 2010
Thanks and God Bless.

oshe

Jul. 7th 02:06 AM 2010
thanx =) and amen

hey

Jul. 6th 08:54 AM 2010
u re welcome.

hay

Jun. 30th 02:48 AM 2010
bros watzup?

hi

Jun. 25th 08:35 PM 2010
ur pics are beatiful i must say............igbos are really igbos anywhere......am proud to be one

HI BROS,

Jun. 22nd 05:32 PM 2010
HOW WILL U SEE TODAYS MATCH.