SOLSOOOOOOO

May. 11th 09:51 AM 2008
GO TO CHURCH OOO............LOL

hey

May. 8th 05:42 PM 2008
Yeah,i know.....have been busy.I see u online.

LOL

May. 8th 05:20 PM 2008
LEMME OOOO....THE HOMEWORK U GIMME ABI? MCHEWWW U NKO?

UNCLE

May. 8th 05:10 PM 2008
GO STUDY.........................

solsoooooooooooooo

May. 7th 10:45 PM 2008
how ur life ehn???????

hey

May. 4th 11:54 PM 2008
how u dey hope u ar cool

lmfao!!!

May. 4th 10:41 PM 2008
solso,... u don take laugh kill me 4 here o!!! which sin i commit 2 u na..lol... i just hope av rili bin 4givn by d person i wronged....:( hope u gud though? dis ur pix ar makin me kolo o!!!

kul 4 u...

Apr. 30th 11:50 AM 2008
here aint bad though, but omo, i don slim down... no food 2 chop, na so so leaf in d name of vegetable dem dey give me chao o!! i cant wait 2 go bak 2 naija mehn... nuthin like home!!!

lol...

Apr. 30th 11:36 AM 2008
haba.... u wan take style finish me ba?..no probs..lol.. wats gud? nd hw ur endz?? hope dat side aint boring o.....

hey....

Apr. 30th 11:09 AM 2008
am gud...u? hw cum u nt in skul sef?????? abi u don drop out ni?..lol..