lol...

Oct. 5th 04:44 AM 2009
ok , make i know wen u take dey dey online so i fit plan my tym towards am...

omo boy...

Oct. 4th 04:01 PM 2009
where u come hide put na?

obob...

Sep. 5th 05:28 PM 2009
sorry, our skool just resume so im dey keep me too busy. And i still dey go work 4 nite so i no too get tym like dat

ok...

Jul. 28th 03:05 PM 2009
login for www.meebo.com wit ur yahoo...

guy...:)

Jul. 28th 01:25 PM 2009
how far? u dey online?

obob...

Jul. 26th 04:40 AM 2009
wetin u go do be say, u go login wit ur yahoo ID 4 www.meebo.com. Certainly we can chat frm there...

i dey tell u....

Jul. 25th 02:51 PM 2009
d chat 4 here na f**k mehn

emm...ok

Jul. 25th 12:57 PM 2009
we fit still chat 4 naijapals...Just check d top toolbar, u go see chat wit pals; den click on am, i go dey wait u there

shuo hahah...

Jul. 25th 12:36 PM 2009
why dem no com dey see u steady online na? Nothin much dey happen, we just dey like dele ooo...How ur end? u dey yahoo now?

guy...

Jul. 24th 01:25 PM 2009
i dey ooo...how ur side?