na wa o!

Nov. 26th 09:04 AM 2010
So hw e dey do u?ope say u still dey kampe.av fun&enjoy ur moment.

hapi 11th mth

Nov. 4th 05:13 AM 2010
U jst dey enter,dey comot.lyk dat.sha.happi 11th mth.av fun&remain blessed

Sis eeeeeeeeeeeee

Oct. 17th 07:44 AM 2010
I hail o!.hmm dis one wey u remember my side so.na wa o!av fun&enjoy urself&kip bein gud.its gonna a luvly wk ahead

Hw far?tuksy

Sep. 14th 08:59 PM 2010
Ope u r gud?jst seen flashes of u online.jst sayin hi.av fun &bigup urself.

babe wetin i do u

Jun. 4th 04:50 PM 2010
ope we no dey quarrel.u no wan take to me.abeg o.av a luvly wkend

Madam

May. 6th 10:21 PM 2010
Where u dey.ope say nuttin do u.i jst say make i hail d queen.

U r d gud thin

May. 1st 06:44 AM 2010
Where did u disappear go?sha nice seein ur comment.hapi new mth

to express my mind

Apr. 30th 09:24 AM 2010
dear tuksy,i love u

!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!

Apr. 22nd 06:13 PM 2010
.....................................watz up?

Am i a musician

Apr. 16th 12:07 PM 2010
Na wa o.sha e be lyk say i go stop to dey luk pple pic.not lykin dat.