he he he hehe

Apr. 1st 03:11 PM 2009
dats for me to know and for you to find out. ;) where did u go sef?

lmao

Apr. 1st 02:39 PM 2009
ehn ehn..na so?? ok o, so wetin i do wey cum make u divorce me?

hahahahahahah

Apr. 1st 02:34 PM 2009
lmao....na me be ur first wife b4?? abi wetin

Ok

Mar. 25th 06:56 PM 2009
Gud enof

All gud

Mar. 25th 05:20 PM 2009
Pls make d moni well oh make i read well too..

Ah ah!

Mar. 25th 03:44 PM 2009
Its nt lyk dat naa....Wen am done wit d exams dnt worry.Wats popping?

No way!

Mar. 25th 11:54 AM 2009
Am aint done wit exams oh....Dats shld b by 3rd April so kip prayin 4me...How r u?

Ah Ah!

Mar. 13th 11:27 AM 2009
I jst realized u didnt even get d last comment i sent 2u.Anyway,ur loss.Cos in it,i told u evrytin abt masef,where i stay etc...LolOn ur 2day's comment,wat do u mean by hosting d site? I be Dguy? Take ur tym oo..Over reading dey worry me now sef so....Ope u get dis cos if u dnt,anoda loss 4u...

SSup.

Mar. 12th 04:14 AM 2009
Sure... Doing great here. Good to hear from you again. Whats good? Best wishes.

Hehehehe...

Mar. 11th 08:37 AM 2009
I wil put those bak on ma profile wen am done wit exams...Better huh?