lol

Feb. 21st 09:09 AM 2009
na fight?

sup man?

Feb. 21st 08:54 AM 2009
i no see shit,where u guyz at?been lookin 4 y'all everywhere.holla

ATTIH YOOOOOOOOOO........................

Feb. 20th 10:35 PM 2009
guy no b so.......she shw 4 peace talk 4 back nw.......mk ena try consider her abeg..... she dsnt knw d consequences of her words........

lol...

Feb. 20th 10:18 PM 2009
no wahala....one love

lol

Feb. 20th 10:04 PM 2009
y u wan yab d gurl nw...
benefit of doubt..lol

hey

Feb. 20th 10:01 PM 2009
hw far u?...jst checkin

UKA PA

Feb. 20th 09:57 PM 2009
u dey craze ooo....dem tell u say i dey fine chic...cos u don manage .....
leave me alone mehn

come peep small.....

Feb. 20th 09:16 PM 2009
hope you nor mind

lol.....

Feb. 20th 07:38 PM 2009
u dey craze.....wetin b ma intention?.........guy....no mk dem bunnies bgn fear oooo........ jst here 4 same reason as u.........we knw nw........mk i talk am?

lolzzzzzzz

Feb. 20th 02:33 PM 2009
guy who dey give u tht canadamerica latest union...lolzzzzz, guy d person think say u no go skool ni?....u no tell am na canada dey Ajegunle 4 naijapals, behind Dguy house...lolzzzz