HEY BROV

Apr. 10th 09:27 PM 2009
What's happen? It's been a while. I hope U are cool?This is wishing U

hay

Mar. 7th 02:44 PM 2009
tankx 4 da comment

okiki.....

Feb. 14th 08:53 PM 2009
man...i just dey my room on serious dulling.....nothing to do..........

hello big man....

Feb. 14th 08:30 PM 2009
my ogar....how far with u now.....ona just dey flex vals day.....Jake say one babe don carry belle already for calabar.....lol....thanx to valsday......

cube world....

Feb. 12th 01:31 AM 2009
wassap.....that ''Aint got money ''....the person wey upload the track no sabi the name......the name na ''GOT MONEY''........maybe as the thing say i no get....den maybe they are saying u should send some for me....waiting...no dull oh.....

HEY BROV!

Feb. 1st 10:24 PM 2009
GO TO SEXXYSPACE.COM
SEXXYSPACE.COMStay Blessed.

sup bro

Jan. 29th 08:50 AM 2009
brother how u dey? stay blessed

wetin dey

Jan. 28th 05:16 PM 2009
i am a bit weak...work is tite

Olucube

Jan. 23rd 09:12 AM 2009
Have a tite weekend my brother........

hey

Jan. 23rd 02:06 AM 2009
thks for da comment...returnin the love...how re u doin?