nice pics

Jul. 18th 12:24 PM 2008
you hv a nice background

dah!

Jun. 28th 05:31 PM 2008
bros mi! wats cooking,ope no wahala on ya side cos we"re taking over!!!

jus droppin by....

Jun. 19th 10:07 PM 2008
hallas..wasup with yo?

lol...

May. 26th 05:53 PM 2008
GOD PASS DEM....i swear...and me self get exams on thursday and friday...but as we talk b4..''GOD PASS DEM''....so everything dey God control...goodluck man....and if u fail...no more naijapaling for u again...infact u surpose stop now...so u fit concerntrate for the exams well...

no level oh.

May. 26th 05:44 PM 2008
i don sleep my life tire...wetin dey happen for ur side...?

owo ino

May. 24th 02:21 PM 2008
akpara ete...a ba die...thanx for the add...hope u are cool....wats good for the weekend?

hi

May. 24th 11:03 AM 2008
thanks 4 ur comment.......so how is ur own weekend? anyway my is good

hi

May. 14th 07:45 PM 2008
tnks for d comment. u r a great guy. tak kare

Hi

Apr. 11th 12:13 AM 2008
nice song track

hey boy

Apr. 7th 01:28 PM 2008
thx 4 ur comment :) ...wishin u a nice week! take care