i dey bam oooooo

Jul. 31st 01:01 AM 2011
just dey hold my end mehn lol u nko u dey let those omoge rest abi?lol

Have been ok

Jul. 13th 12:11 PM 2011
Doing what I know how to do best ( don't ask me what it is lol)

all is well my dear

Jul. 7th 04:55 PM 2011
naija pals is borning i run commot ni lol since u are back am back too lol whats giddy

mos def

Jun. 27th 06:02 AM 2011
I'm good n u

awww

Jun. 25th 05:26 PM 2011
Hehe !!Use style dey scam me oooo..but all the same thanks.

hehe

Jun. 25th 02:42 PM 2011
no...ooo..it's my eye socket..lol...

LOL

Jun. 24th 09:18 PM 2011
I am fine jor....and thanks for dropping by to say hi. Na you wey forget me na *wink*

St. Leo D Great!

May. 18th 06:08 AM 2011
Sori 4 d late reply my broda... Sometimes 9japals dey fuckup. Hw ur side naaw, na wetin dey onboard...? Nwanne 1luv enugo?

hey

Apr. 12th 02:23 PM 2011
no prob!

Yep

Mar. 20th 06:16 PM 2011
I am not doing too bad at the moment. Thanks for checking up on me. Guess your good too.