kamzy !!

Mar. 16th 05:08 PM 2009
where are uuuuuuuuuuuuuuuuu ?????????

I see

Mar. 8th 07:31 AM 2009
That was why u ran away, no contact? u owe me big!

Mad man,

Mar. 7th 09:50 AM 2009
Where u dey since? U just disappear finally.How u dey?

Kamiiiiiiiii

Mar. 4th 11:58 PM 2009
what is goin on? u no dey reply comments, ok, hmmm this will be the last one till i hear from u!

see

Feb. 16th 10:21 AM 2009
u dis igbo boi if i catch you all d miss wey i miss u i go comot am fro ur body u go see starting wiv ur right ear

Kamiiiiiiii

Feb. 16th 10:12 AM 2009
How are u doin? its been a while, hope ur ok.GO TO 7TRUE.COM
7TRUE.COM

Kamezzzzzzzz ooooooooooooooooo

Feb. 6th 03:29 PM 2009
Where yu Hide??????????

kamezi oooooo

Feb. 5th 12:50 PM 2009
where u go oo, u don travel to jandon ? abeg come out now by force by fire..... : )

Mr april fool,

Jan. 30th 09:54 AM 2009
where u dey since?GO TO PROFILEJAZZ.COM
PROFILEJAZZ.COM

kamzy kamzy

Jan. 26th 02:32 PM 2009
where have u been ooo, come out by fire ooo