thks dearie

Aug. 4th 05:10 AM 2010
...how nice of you...lol...showin back the love!

Hay

Aug. 2nd 09:19 AM 2010
Thanx 4 checkhn up on me, hwv u been?

Hax thanx 4 checkin up on me

Jul. 26th 02:07 PM 2010
Lng tym, hw'v u been?

Lol

Jul. 10th 10:37 AM 2010
Whoz da 1 spyin round here.
u!!!!!

lol....

Jul. 9th 03:42 PM 2010
juz givit a shot.. Whyt chics go find u com gidi hahaha. Work is fine mane. Twitter is juz incredibly awesome. Talkin bout data serviz we juz pray someday MTN wud reduce their monthly BIS fees, dey juz dey cut our heads Lol. Takia mane.

wussup mane

Jul. 2nd 06:20 PM 2010
hahahaha dats funny mane.... How u dey my oga.! Am always on twitter mane, juz cant help it. Hope ur iight. Takia

awwwn

Jun. 30th 09:59 PM 2010
sorri darling....skool is ova now,so we fit yarn reach tomorrow dat is if u get time o,MR. DOCTOR

hay darlin......

Jun. 30th 08:07 PM 2010
hwv u been. lng tym

hay darlin......

Jun. 30th 08:05 PM 2010
hwv u been lng tym

lol..Chief Chairman..

Jun. 30th 08:51 AM 2010
u too sabi whine..i knw say na out of humility make u dey dobale..na u be the biggest bros on the block...i hail sir