Boys fine pass girls well well
Share on NP
if no be make ups wey girls dey rubb dey for wor wor like say tomorrow no dey but see me and my naija bobos as we dey shine even though we no dey rubb anything ...my bobos una too much free all those girls wey dey form cus them feel say them fine..na lie them no try at all.