You need to be logged in to rate me Login now |
|
for not forgetting AAUA kudos 2 u keep the flag flying. ready 2 do more to project our alma matta
ore kilon sele now you use to call me before but even though i tried calling you u no dey pick am well anyway sha aye o pare o and we still dey like Dele Giwa for Naija well i wish you the best in all ur endavours amo bayi ko loju se ri ti a fi je obi loja ede oooo ciao take care of your self bye
ore how far now? you kept mute since all this while wetin dey happen for your end?