Rudeboy (Psquare) - Chizoba (With Lyrics)

Chizoba

Paul Okoye otherwise known as rudeboy of psquare has released his 4th single as a solo artist and this song is titled Chizoba, it sounds alot like the popular psquare tunes. Enjoy the song Chizoba below:


ENJOY THE LYRICS:

(Intro)
Yea, eh eh, oh yea oh yea
Eh eh, oh yeah oh yeah
Them no know what’s up o
Eh eh

[Verse 1]
Something is killing me slowly and I’m feeling so lonely
Now I’m looking up to God o, eh eh eh
Paid my tithe, I paid my dues, see distractions everywhere
Now me feeling emotions eh

(Pre-Chorus)
I get plenty, so many things that I really wan complain to you
See those people wey they try to bring confusion in our brotherhood, eh
Baba bless my family, bless my enemies, bless everybody
Together we be smiling, that’s why me tell them say

(Chorus)
Chizoba, chizoba, chizoba
You promise I’ll never be lonely, you go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba, chizoba, chizoba
You promise I’ll never be lonely, say you go dey there beside me, eh aih

(Verse 2)
But they no know what’s up oh, my God is bigger
Na Him wey dey put man on top oh and na wetin dey sup oh
I’m down on my knees everyday, I pray to God, I beg am say make nobody fall oh
Cause now everything come dey change
E be like say na devil abi na person wey dem curse oh
Send your power with the fire fire, strike them down, them go tire tire
Show dem say You be God oh

(Pre-Chorus)
I get plenty, so many things that I really wan complain to you
See those people wey they try to bring confusion in our brotherhood, eh
Baba bless my family, bless my enemies, bless everybody
Together we be smiling, that’s why me tell them say

(Chorus)
Thats why me tell them say
Chizoba, chizoba, chizoba
You promise I’ll never be lonely, you go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba, chizoba, chizoba
You promise I’ll never be lonely, say you go dey there beside me

[Bridge]
Oh yeah, oh Yeah, eh eh
Oh yeah, oh yeah eh eh

(Pre-Chorus)
I get plenty, so many things that I really wan complain to you
See those people wey they try to bring confusion in our brotherhood, eh
Baba bless my family, bless my enemies, bless everybody
Together we be smiling, that’s why me tell them say

(Chorus)
Chizoba, chizoba, chizoba
You promise I’ll never be lonely, you go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba, chizoba, chizoba
You promise I’ll never be lonely, say you go dey there beside me, eh ai

(Outro)
Eh ai, ewo chimo
Ehehe, Lord Sky on the beat

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Mon, 19 Nov 2018 14:59:20 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 4.5/5 average , 2 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (3)

I like this music

Playlist (Autoplaying)


Anointed Boys
I Believe (Remix)
by Anointed Boys


Adekunle Gold x Mayorkun
Believe Anthem
by Adekunle Gold x Mayorkun


Yung6ix ft. Oritse Femi
I Pray
by Yung6ix ft. Oritse Femi


Runtown Ft. Fekky (Prod. Del’B)
Unleash
by Runtown Ft. Fekky (Prod. Del’B)


ESTHER EDWARD
KO WA YO
by ESTHER EDWARD


Tosyn Grey
Beautiful
by Tosyn Grey


Joe EL
Fire
by Joe EL


Kida Kudz ft. Geko & Burna Boy
Issa Vibes (Remix)
by Kida Kudz ft. Geko & Burna Boy



Angel Opomulero
God Abeg (Prod By Kris B)
by Angel Opomulero


1da Banton
African Woman
by 1da Banton


Victor AD
Wetin We Gain
by Victor AD


9ice
Mercy
by 9ice


Hanu Jay
Guy Man
by Hanu Jay


Tope Alabi Ft. TY Bello & George
Logan Ti Ode
by Tope Alabi Ft. TY Bello & George


Rudeboy (Psquare)
Chizoba
by Rudeboy (Psquare)


Fireboy DML
Don’t Say No
by Fireboy DML


Sinach
Give Thanks
by Sinach


Deborah Rise
Be It Unto Me
by Deborah Rise


Pondex FT Kizz Daniel
Gbadurami
by Pondex FT Kizz Daniel


Related

oga
by Rudeboy Psquare


ifai
by Rudeboy (Psquare)


fire fire
by Rudeboy Psquare (Paul Okoye)


Top Songs

JPAUL
WEMARO
by JPAUL

Mc Focus
Oluwa
by Mc Focus

Sheedxfold
Good Girlfriend
by Sheedxfold