EMARJAY FT TYNOTIPSY X PRINCE JAY BOY - BETTER LIFE (With Lyrics)

RHEMAR CITY ENTERTAINMENT
THE WAIT IS OVER BETTER LIFE IS ANOTHER PROLIFIC SOUND, A RINGING TONE, FRESH OUT MUSIC BY YOUR FAST RISING ARTIST EMARJAY FT TYNOTIPSY X PRINCE JAY BOY M&M BY @IAMGYC
LYRICS
Ona na na na na
Ye Emarjay Noni
Tynotipsy, Prince jay Boy
LET DEM KNOW
Chorus (3x) (EMARJAY)
Better Life
Hustle Tight eh
Better Life
Make my Money Rise o
Verse 1 (Emarjay)
Story Story
Give God all the the glory
Praise the lord his Holy
Make my Money lowkey eh
Story Story
Give God all the the glory
Praise the lord his Holy
Make my Money lowkey eh
If I no get this money
Wetin be my gain o
If I no buy the Benz
Wetin be my gain o
I smoke loud in a Benz
Bad belle pple dem vez
There wan know how we flex
Baba God dey bless me
He no dey rest na
Repeat chorus (3x) (Emarjay)
Story Story
Give God all the glory
Praise the lord his Holy
Make my money low key eh
Story story
Give God all the Glory
Praise the lord his holy
Make my money lowkey
Verse 2 (Tynotipsy)
Back in the days
Back in the back in the days o
See everyday
Everyday I just dey pray so
Make my money money large o
Make my life just dey bright eh
Everyday and every night
Spending my money all the time
Make my money money large o
Make my life just dey bright eh
Everyday and every night
Spending my money all the time
Repeat chorus (3x) (Emarjay)
Verse 3 (prince jay boy)
When I Wake up everyday
I go down on my knees and pray
Make Baba God Bamisha
Eminikan O le Daa sha
When I Wake up everyday
I go down on my knees and pray
Make Baba God Bamisha
Eminikan O le Daa sha
Drop your comment
Register or login to write a comment Title:Body