Timaya - timaya timaya (With Lyrics)

timaya timaya

classical hitsong from Nigerian artiste timaya

INTRO
ya ya ya ya ya (x3)
Are your ready

CHORUS
They call me Timaya
Just because I'm getting higher
Make una leave me alone
Say Timaya dey hot like fire
I say mama them know [mama them know]
I say papa them know [papa them know]
I say no time oh
for anybody oh
Well, I say mama them eh
papa them eh
I say no time oh
say no time oh
For anybody oh

VERSE 1
Timaya na my name
Bad belle people them dey ashamed
Them think say I no go make am oh
but now, na them dey shame oh
I say this na my life
No be about fame
This na my music
I dey 'pon the game

HOOK
I say mama them know
say mama them know
say papa them know
Thats why

REPEAT CHORUS

VERSE 2
When I say Timaya na my name
Wine and Brandy no be same
Everywhere I go them dey shout my name
Say God don bless me
I no dey claim oh - eh ah
I say this na my life
No be about fame
This na my music
I dey 'pon the game

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS


VERSE 3
Make una see the bad bad people
wey want to use
Them think say them fit just sit
we down and try to confuse us
Make una tell them oh
Jehovah dey by my side oh
Lai lai, I no go lack oh
My own don better iyo
Well I say make una tell them oh
Jehovah dey by my side oh
Lai lai, I no go lack oh
My own don better iyo

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.2/5 average , 32 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (47)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

MIKOKA FT DURELLA
OMO NA OMO PA
by MIKOKA FT DURELLA


Timaya
timaya timaya
by Timaya


Nnena Omali ft. 9ice
Kulie Dide
by Nnena Omali ft. 9ice


Ikechukwu ft. Wizboy
Balabala
by Ikechukwu ft. Wizboy


Terry Tha Rapman, OverDose, Pherowshuz ft. Dammy Krane
Sexy Lady (Koba)
by Terry Tha Rapman, OverDose, Pherowshuz ft. Dammy Krane


Tosin Martins ft Vector
Otiya [Remix]
by Tosin Martins ft Vector


Wizboy ft. Ikechukwu
Fotojenic Remix
by Wizboy ft. Ikechukwu


FLavor ft. Wizboy
I Dont Care
by FLavor ft. Wizboy


Flavor
Shake
by Flavor


OzzyBosco ft. Flavor
Sweet Mama
by OzzyBosco ft. Flavor




Teddyme,Iyanya,Timaya,Terry g,Wizkid,Chuddy k,Capo snoop
Exclusive Club Tour Mix[www.ipayplay.com]
by Teddyme,Iyanya,Timaya,Terry g,Wizkid,Chuddy k,Capo snoop


Wizkid FT Psquare
Wat u wanna do Deejay Korlar remix
by Wizkid FT Psquare


Wizkid
The Matter
by Wizkid





Timaya
True Story
by Timaya


Timaya Bum Bum VS NeeJONES DJ MIX
Timaya Bum Bum VS NeeJONES DJ MIX
by Timaya Bum Bum VS NeeJONES DJ MIX


2face Idibia
My Rainbow
by 2face Idibia


2Face Idibia
Fly
by 2Face Idibia


Mr. Raw ft. 2Face Idibia
The Greatest
by Mr. Raw ft. 2Face Idibia


KLAS
LOOK GOOD
by KLAS


IcePrince feat 2face
wassup wassup
by IcePrince feat 2face


JBerg, IcePrince, Murda Ace & Muna
Wan Test Us
by JBerg, IcePrince, Murda Ace & Muna


Ice Prince
Badman
by Ice Prince


Ice Prince
Oleku
by Ice Prince


Ugo ft. Ice Prince
Walankolombo
by Ugo ft. Ice Prince


Related

to u
by Timaya


kponlongo
by Waje ft. Timaya



blem blem (www.my360vibes.com.ng)
by Elijah Torri(Timaya Refill)


man on duty
by King Perryy Ft. Timaya


ah blem blem
by Timaya


nkechi my luv timaya @ nucleus studio 08179241725
by Profspyze x Topzy xb x Timaya


mujo
by Hadeyborwhalex-lil tommy-jay-fast-daimond-Timaya


wo remix
by Olamide ft Tekno ,Timaya steady Gabe


burst my brain
by Meekbobo x Timaya


Top Songs

Featured Songs

OLUWA TO LE MOUTHPIECE LORUKOMI
OLUWA TO LE

MOUTHPIECE LORUKOMI
ELLE BLAC P & POPULAR
ELLE

BLAC P & POPULAR
Destiny Opeyemi Paul
Destiny

Opeyemi Paul
Acholokwu Ezeocha ft Prince odumodu
Acholokwu

Ezeocha ft Prince odumodu
See more