Timaya - timaya timaya (With Lyrics)

timaya timaya

classical hitsong from Nigerian artiste timaya

INTRO
ya ya ya ya ya (x3)
Are your ready

CHORUS
They call me Timaya
Just because I'm getting higher
Make una leave me alone
Say Timaya dey hot like fire
I say mama them know [mama them know]
I say papa them know [papa them know]
I say no time oh
for anybody oh
Well, I say mama them eh
papa them eh
I say no time oh
say no time oh
For anybody oh

VERSE 1
Timaya na my name
Bad belle people them dey ashamed
Them think say I no go make am oh
but now, na them dey shame oh
I say this na my life
No be about fame
This na my music
I dey 'pon the game

HOOK
I say mama them know
say mama them know
say papa them know
Thats why

REPEAT CHORUS

VERSE 2
When I say Timaya na my name
Wine and Brandy no be same
Everywhere I go them dey shout my name
Say God don bless me
I no dey claim oh - eh ah
I say this na my life
No be about fame
This na my music
I dey 'pon the game

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS


VERSE 3
Make una see the bad bad people
wey want to use
Them think say them fit just sit
we down and try to confuse us
Make una tell them oh
Jehovah dey by my side oh
Lai lai, I no go lack oh
My own don better iyo
Well I say make una tell them oh
Jehovah dey by my side oh
Lai lai, I no go lack oh
My own don better iyo

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.2/5 average , 32 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (47)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Timaya
timaya timaya
by Timaya


Related

to u
by Timaya


kponlongo
by Waje ft. Timaya



blem blem (www.my360vibes.com.ng)
by Elijah Torri(Timaya Refill)


man on duty
by King Perryy Ft. Timaya


ah blem blem
by Timaya


nkechi my luv timaya @ nucleus studio 08179241725
by Profspyze x Topzy xb x Timaya


mujo
by Hadeyborwhalex-lil tommy-jay-fast-daimond-Timaya


wo remix
by Olamide ft Tekno ,Timaya steady Gabe


burst my brain
by Meekbobo x Timaya


Top Songs

Featured Songs

OLUWA TO LE MOUTHPIECE LORUKOMI
OLUWA TO LE

MOUTHPIECE LORUKOMI
ELLE BLAC P & POPULAR
ELLE

BLAC P & POPULAR
Destiny Opeyemi Paul
Destiny

Opeyemi Paul
Acholokwu Ezeocha ft Prince odumodu
Acholokwu

Ezeocha ft Prince odumodu
See more