Timaya - timaya timaya (With Lyrics)

timaya timaya

classical hitsong from Nigerian artiste timaya

INTRO
ya ya ya ya ya (x3)
Are your ready

CHORUS
They call me Timaya
Just because I'm getting higher
Make una leave me alone
Say Timaya dey hot like fire
I say mama them know [mama them know]
I say papa them know [papa them know]
I say no time oh
for anybody oh
Well, I say mama them eh
papa them eh
I say no time oh
say no time oh
For anybody oh

VERSE 1
Timaya na my name
Bad belle people them dey ashamed
Them think say I no go make am oh
but now, na them dey shame oh
I say this na my life
No be about fame
This na my music
I dey 'pon the game

HOOK
I say mama them know
say mama them know
say papa them know
Thats why

REPEAT CHORUS

VERSE 2
When I say Timaya na my name
Wine and Brandy no be same
Everywhere I go them dey shout my name
Say God don bless me
I no dey claim oh - eh ah
I say this na my life
No be about fame
This na my music
I dey 'pon the game

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS


VERSE 3
Make una see the bad bad people
wey want to use
Them think say them fit just sit
we down and try to confuse us
Make una tell them oh
Jehovah dey by my side oh
Lai lai, I no go lack oh
My own don better iyo
Well I say make una tell them oh
Jehovah dey by my side oh
Lai lai, I no go lack oh
My own don better iyo

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.2/5 average , 32 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (47)

I like this music

Playlist (Autoplaying)


Ayuba Ft Sound sultan
Mofe
by Ayuba Ft Sound sultan


P Squre
No one like you
by P Squre


lucky dube
how will i know
by lucky dube


LUCKY DUBE
REMEMBER ME
by LUCKY DUBE


timaya
i don blow
by timaya


infinity
olorioko
by infinity


Faze
Play Ball
by Faze


D'Banj
Fall In Love
by D'Banj


Timaya
Ogologomma remix
by Timaya



sade ajai
you are worthy oh Lord
by sade ajai


Yinka Ayefele
Lift Him Up
by Yinka Ayefele


p-square
oga police
by p-square


Midnight Crew
IGWE
by Midnight Crew


catholic
Immaculate
by catholic


femi kuti
Wonder Wonder
by femi kuti


faze
Originality
by faze


2FACE IDIBIA
ENTER THE PLACE
by 2FACE IDIBIA


Dbanj ft. don jazzy
Igwe
by Dbanj ft. don jazzy



Spies girlz
Viva Forever
by Spies girlz


Ik paul play dairo
Branama 2 by keefee
by Ik paul play dairo



Timaya
timaya timaya
by Timaya


Timaya
Ogologomma
by Timaya


Timaya
True Story
by Timaya


P-Square
Do Me feat.Waje
by P-Square


djinee
EGO - djinee hot
by djinee


sean kingston
me love - sean kingston
by sean kingston


angelique kidjo
We are one
by angelique kidjo


Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy