Peruzzi FT. Davido - For Your Pocket (With Lyrics)

For Your Pocket

Goldenboy Entertainment/DMW act Peruzzi unveils his first single since the announcement of his signing under the DMW imprint and it is a remix of his previous single “For Your Pocket” on which he features Davido. The track was produced by Speroach Beatz.

LYRICS:

[Intro]
OBO!! Baddest
Shabba, mad for your body like, Shabba
Gum for your body like, Shabba
Me I craze for your body like, Yea
Baddest, baby

[Verse 1 – Davido]
You do my heart some kind way
Disobey the rule pass one way
Since I sabi you, I just dey discover your yanch
Shey I be like fool wey you wan play
Me and you mehn we don tey
You been know me when I never get alert
You’re so loveable, I’m in love with you
And I wanna change your life
My money Audible, money fall on you ten times
Mad for your body like

[Hook/Chorus]
Say she no go give me love
No go give me love wey I desire
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Say she no go give me kiss
No go give me kiss wey I deserve
Carry your kiss
Make you put your kiss for your pocket
Cos I be humble n—a
I no dey like to buga
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Me I be humble n—a
Me I no dey like to buga
Carry your kiss oh
Make you put your kiss for your pocket

[Bridge]
Shabba, mad for your body like, Shabba
Craze for your body like, Shabba
Me I run for your body like, Yea
Shabba, mad for your body like, Shabba
Run for your body like, Shabba
Me I craze for your body like, Yea

[Verse 2 – Perruzi]
Shorty give me love like a love ray
She do me love like a one way
Shorty say she don’t wanna discover my heart
So so so, She do me right in a wrong way
Shorty run my heart like a runaway
Make a man wanna recover my heart
Indescribable!! You’re so loveable
And I hope you change your mind
I don’t play peekaboo
You’re not easy to find
Mad for your body like yeah

[Hook/Chorus]
Say she no go give me love
No go give me love wey I desire
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Say she no go give me kiss
No go give me kiss wey I deserve
Carry your kiss
Make you put your kiss for your pocket
Me I be humble n—a
I no dey like to buga
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Me I be humble n—a
I no dey like to buga
Carry your kiss oh
Make you put your kiss for your pocket

[Bridge]
Shabba, mad for your body like, Shabba
Craze for your body like, Shabba
Me I run for your body like, Yea
Aye, Shabba, mad for your body like, Shabba
Run for your body like, Shabba
Me I craze for your body like, Yea

[Outro]
This kind love!! e dey
Do me some thing
Girl I’ve been here before
This kind love!! e dey
Tell me some thing
Wey them never tell me before
Me I be confirm nigher
They say I like to buga
But I’m just living my life now
Me ama sharp nigher
No be say I like to buga
Mad for your body like yeah
Shabba, mad for your body like, Shabba
Move for your body like, Shabba
Whine for my nigher like, shabba

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Sun, 26 Nov 2017 10:27:36 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 3/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (3)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Dinho
Badder than
by Dinho


AKA Ft. Patoranking
Special Fi Mi
by AKA Ft. Patoranking


Tekno
Diana (Snippet)
by Tekno


Obiora Obiwon
Mercy
by Obiora Obiwon


Shaydee ft Gidzbeat
My Love (the rebound mixtape )
by Shaydee ft Gidzbeat


 Adekunle Gold
My Life
by Adekunle Gold


Adekunle Gold ft. Simi
No Forget
by Adekunle Gold ft. Simi


Artist (sam smith cover)
Stay Wit Me
by Artist (sam smith cover)


 Banky W ft. Maleek Berry
All For You
by Banky W ft. Maleek Berry


Wande Coal ft. Maleek Berry
We ball
by Wande Coal ft. Maleek Berry


Wande Coal
Adura
by Wande Coal


Shizzi x Wande Coal
Kosowo
by Shizzi x Wande Coal


Tiwa Savage ft Banky W
Shout Out (Remix)
by Tiwa Savage ft Banky W


Wande Coal
Ballers
by Wande Coal


Tekno
Diana
by Tekno


Chidinma
Fall In Love
by Chidinma


Banky W Ft. Stonebwoy & Shaydee
Mi Re Do
by Banky W Ft. Stonebwoy & Shaydee


Banky W
High Notes
by Banky W



MasterKraft ft. Tekno & Flavour
Far Away
by MasterKraft ft. Tekno & Flavour


Praiz ft Naeto C
Remember (Lotanna Soundtrack)
by Praiz ft Naeto C


Korede Bello [Prod by. Don Jazzy]
Godwin
by Korede Bello [Prod by. Don Jazzy]


Korede Bello
Jingle Bell
by Korede Bello


Korede Bello
African Princess
by Korede Bello


korede Bello
I Love Naija
by korede Bello


Wande Coal
Plan B
by Wande Coal


Wande coal
Ololufe
by Wande coal


Wande Coal
Sexcellence
by Wande Coal


Wande Coal
Constantly
by Wande Coal


Wande Coal
Garri Dun
by Wande Coal


Wande Coal
My Way
by Wande Coal


Dbanj ft. Wande coal
Celebrate
by Dbanj ft. Wande coal


Wande coal ft dbanj
Confused
by Wande coal ft dbanj


Wande Coal ft Burna Boy
Amorawa
by Wande Coal ft Burna Boy


Wande Coal
Ten Ten
by Wande Coal


Dbanj
Bother You
by Dbanj


Dbanj ft Driis, Shadow Boxer
Confidential
by Dbanj ft Driis, Shadow Boxer


Lara George
Eyin Loba
by Lara George


Lara George
Emi A Riire
by Lara George


Lara George
Dansaki
by Lara George


ed sheeran cover (natasha williams)
lego house
by ed sheeran cover (natasha williams)


Simi
Smile For Me
by Simi


Praiz
Folasade
by Praiz


TDB
Kole
by TDB


Legendury Beatz ft. Simi
So Rire
by Legendury Beatz ft. Simi


Falz
Baby Boy
by Falz


SugarBoy ft. Kiss Daniel (Prod. By CMelony)
Ekene
by SugarBoy ft. Kiss Daniel (Prod. By CMelony)


Efe (#BBNaija)
Based On Logistics
by Efe (#BBNaija)


Olamide Ft. Davido
Summer Body
by Olamide Ft. Davido


Niniola & Johnny Drille
Start All Over
by Niniola & Johnny Drille


Praiz
Amazing Grace
by Praiz


Wande Coal
Iskaba
by Wande Coal


Selebobo ft Davido
Waka Waka
by Selebobo ft Davido


Simi
Original Baby
by Simi


Giftty X Mr Eazi
Lori Okada
by Giftty X Mr Eazi


Wande Coal
Oh No No
by Wande Coal


Dotman
My Woman
by Dotman


Faze
Perfect Woman
by Faze


Shaydee
Koyewon
by Shaydee


L.A.X feat. Wande Coal
Run Away (Remix)
by L.A.X feat. Wande Coal


Reminisce
Ponmile
by Reminisce


Sugarboy
Jofunmi
by Sugarboy


Phyno ft. Olamide
Augment
by Phyno ft. Olamide


Dhemmie Blhark
LAYE
by Dhemmie Blhark


Adekunle Gold (YBNL)
Orente
by Adekunle Gold (YBNL)


adekunle GOLD
Sade
by adekunle GOLD


Simi
Angelina
by Simi


Falz + Wande Coal
Way
by Falz + Wande Coal


Falz + Maleek Berry + Medikal
Next
by Falz + Maleek Berry + Medikal


Kiss Daniel
Yeba
by Kiss Daniel


Temmie Ovwasa (YBNL Princess)
Bamidele
by Temmie Ovwasa (YBNL Princess)



Bracket ft. Korede Bello
Just Like That
by Bracket ft. Korede Bello


Ycee
I Wish
by Ycee


Olamide (prod. Young John x BBanks)
Science Student
by Olamide (prod. Young John x BBanks)


Oyinkanade
Ayo
by Oyinkanade


DMW ft. Davido, Peruzzi, Dremo & Mayorkun
Mind
by DMW ft. Davido, Peruzzi, Dremo & Mayorkun


Reekado Banks Ft. Tiwa Savage & Fiokee
Like
by Reekado Banks Ft. Tiwa Savage & Fiokee


Peruzzi FT. Davido
For Your Pocket
by Peruzzi FT. Davido


Orezi ft. Tekno
Whine For Daddy
by Orezi ft. Tekno


Johnny Drille
Awa Love
by Johnny Drille


Nonso Amadi
Tonight
by Nonso Amadi


Nonso Amadi
Aika
by Nonso Amadi


Adekunle Gold
Ire
by Adekunle Gold



Iyanya
Iyanu (Holy Water)
by Iyanya


Bracket Ft. Solidstar
Agogo
by Bracket Ft. Solidstar


Tiwa Savage ft Omarion
Get It Now (Remix)
by Tiwa Savage ft Omarion


Kiss Daniel
4Dayz (Prod. By Runtinz)
by Kiss Daniel


Sean Tizzle
Afro Lover (Cover)
by Sean Tizzle


Related

ikebe
by Sean Tizzle x Peruzzi


sweetah
by Peruzzi


perfect
by Danagog ft. Davido, Mayorkun & Peruzzi


pepe
by Davido x L.A.X


hold me tight
by Kcee ft. Peruzzi x Okwesili Eze Group


cho cho
by Zlatan x Davido x Mayorkun


somebody baby
by Peruzzi Ft Davido


mandeman (remix)
by Small Doctor Ft. Davido


mr money remix
by Asake Ft Peruzzi & Zlatan


erima
by Sexy Steel ft. Peruzzi


Top Songs

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Jayranki
Esan oyee
by Jayranki

Lil-keff
Iyawo Mi
by Lil-keff

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy