Simi - Joromi (With Lyrics)

Joromi

Singer Simi announced that she will be releasing her debut album in a few weeks and we can’t wait. She has now released what seems to be the first track off the “Simisola” album and it is a track called “Joromi”.

LYRICS:

[Verse 1]
Joromi, Joromi, I want you to love me
Joromi baby, Joromi, Joro
Kilode, kilode oh? Why you no dey call me ih?
Kilode baby? Kilode Joro?

[Hook/Chorus]
I dey give you signal (Joromi)
Why you no dey see me oh? (Joromi)
I give you green light tire (Joromi, Joro)
Omo ki lo n bubble oh? (Joromi)
Make you no dey fumble oh (Joromi)
I go shoot my shot oh, Joro

[Bridge]
So, Joro baby, take my number (take my number)
You know you can call me later (call me later)
Me, I want to be your lover (be your lover)
Oh baby, call me later (call me later)

[Verse 2]
Folabi, bo s’ibi oh, talk to your friend oh ohh, Joromi baby oh
Joromi, Joro
Sebi iwo lo so fun mi (so fun mi) You talk say you like me, ah, abi iro lo n pa gan?
Kilode Joro?

[Hook/Chorus]
I dey give you signal (Joromi)
Seh you no dey see me oh? (Joromi)
I give you green light tire (Joromi, Joro)
Omo ki lo n bubble oh, oh? (Joromi)

[Bridge]
So, Joro baby, take my number (take my number)
You know you can call me later (call me later)
Me, I want to be your lover (be your lover)
Oh baby, call me later (call me later)

[Verse 3]
Pa, ra, ra, ra, pa, ra pa, ra, pa, ra, ra, raa, oh oh ohh
Oh baby, no be crime make person love you aih
Love you baby aih, Yes, I love you baby oh
Oh oh baby tell me why (tell me why), you dey take your time?
Just call me baby my

[Bridge]
Joro baby take my number oh oh (take my number)
Baby, you know you can call me later (call me later)
Me, I want to be your lover (be your lover)
Oh baby, call me later (call me later)

[Verse 4/Outro]
Baby mi oh, ki lo sele gan gan? (Take my number)
I dey wait for you since early mor-mor (call me later)
Me, I want to be your lover ah ah ahh (be your lover)
Oh baby, call me later (call me later)
Pa, ra, ra, ra, pa, ra pa, ra, pa, ra, ra, ra, raa
Oh oh ohh

Watch Joromi Music Video By Simi

Please pause audio player above before playing video below:
Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Fri, 11 Aug 2017 08:36:41 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (8)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Patoranking ft. Tiwa Savage
Girlie O Remix
by Patoranking ft. Tiwa Savage


Kid Konnect ft M.I x Terry Tha Rapman
Satan Must Fall
by Kid Konnect ft M.I x Terry Tha Rapman


Eedris Abdulkareem
They Don’t Understand
by Eedris Abdulkareem


Wande Coal + Olamide + Phyno
Who You Epp? (Refix)
by Wande Coal + Olamide + Phyno


Wande Coal
Iskaba
by Wande Coal


Mr Eazi
Leg Over
by Mr Eazi


Olamide ft Davolee
Pepper Dem Gang
by Olamide ft Davolee


Niyola
Toh Bad
by Niyola


Banky W Ft Niyola
Be my lover
by Banky W Ft Niyola


Faze
Perfect Woman
by Faze


Simi
Joromi
by Simi


Peruzzi FT. Davido
For Your Pocket
by Peruzzi FT. Davido


SDC x Ladipoe x Ikon
More To Life
by SDC x Ladipoe x Ikon




Wizkid x Mut4y
Manya
by Wizkid x Mut4y


Tolaní ft Skales
Tenderoni
by Tolaní ft Skales


DMW ft. Davido, Peruzzi, Dremo & Mayorkun
Mind
by DMW ft. Davido, Peruzzi, Dremo & Mayorkun


Korede Bello
Work It
by Korede Bello


Olamide ft Wizkid
Kana
by Olamide ft Wizkid


Mr. P (Peter Psquare)
Ebeano (Internationally)
by Mr. P (Peter Psquare)



Related


original baby (remix)
by Simi ft 2Baba


hey ma
by Dremo ft. Simi


stainless
by Zoro Ft. Simi


gone
by Jerryboi X Simi


l.o.v.e
by Rhynolit ft. Masimilan & Paa King


alubarika
by Rhynolit ft. Masimilan


omo iya alaja
by Special x Simi x Agba



joromi remix
by Simi Ft Dj Rufflemon + Whykay


Top Songs

Featured Songs

OLUWA TO LE MOUTHPIECE LORUKOMI
OLUWA TO LE

MOUTHPIECE LORUKOMI
ELLE BLAC P & POPULAR
ELLE

BLAC P & POPULAR
Destiny Opeyemi Paul
Destiny

Opeyemi Paul
Acholokwu Ezeocha ft Prince odumodu
Acholokwu

Ezeocha ft Prince odumodu
See more