Timaya - Pomporo (With Lyrics)

INTRO
Everybody wanna dance
with Timaya [Timaya dance with him]
Ya dont know Cho
Everybody wanna dance
with Timaya
Pick it up star
CHORUS
Pomporo pompo (x4)
VERSE 1
Dont you wanna get down
Baby, I'll give you my heart
Everybody wanna dance
Like you niggas
wanna get it down [you are back again]
Sometimes I get it down
Like you niggas
wanna do right now
Everybody wanna dance
Move your body to the beat [Chineke mu eeh]
And to the tune
REPEAT CHORUS (x2)
VERSE 2
Everybody just dey enjoy oh
Boys and girls in the club dey kolo
See that girl, na so she dey demo
So tay some girls dem go turn elebedo
Them say Timaya too much eh
Na me be the paddy them want to see eh
Say every night and day them dey feel happy eh
Them say the music
e dey scatter their brain
I say make una dance oh
Make una flex oh
Make una head bend down low
I say make una dance oh
Make una flex oh
Make una head bend down low
REPEAT CHORUS
Drop your comment
Register or login to write a comment Title:Body