psquare - Busy body remix (With Lyrics)

Busy body remix

INTRO
We bring you back again
Da remix
With your bizzy body eh
Yo P
every body eh
Its the Weird MC
eh eh eh [this is the remix] (x3)
eh eh eh

VERSE 1
:: Weird MC
Ok now
bring it on now
Here we go now
With the flow now [huh]
Peter, Paul and Shola
This na fresh from naija
Oya

:: P Square
See them, see them
them done come back again now
I beg you sister, abi you get one agenda
Why you put me in between the middle of the center
cos me no like no pretender

HOOK
So make you stop to dey look
and start to dey groove
Peter and Paul them be one no be two
Remember say them get gbedu [oh oh]
Wey go make you soji [oh oh]
I love your boom boom bare
you make me really wanna touch your ware

When you hook up in the club oh
Give them a run oh
Give them a jump oh

CHORUs
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh

Somebody say
oh oh, oooh ooooh oooh
[oh oh, oooh ooooh oooh]
Everybody say
oh oh, oooh ooooh oooh
[oh oh, oooh ooooh oooh]

Rudeboy

VERSE 2 :: P Square
We done bring back the remix
Everybody in the club, una dey feel me
You dey soji Mr. DeeJay
you dey kill me
Wine up your body
if you dey dig me
So make you tease me, tease me
till I lose control
cos your know why, my sister, we go commit murder
Who be the bagger wey say we no dey go further
Tell am say we no dey bother [eh]
Who be the bagger wey say we no dey go further
tell am say we no be losers, we dey shun now
move up your body with your bizzy body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS


E yago l'ona
Weird MC dey come

VERSE 3 :: Weird MC
What you gonna do
where you gonna hide
When you wanna show
Any sort of vibe
We got the club so knocked down
We wanna move your bizzy body now
Kini mo wi, kini mo so
Move your body
Keep it closer
No dulling, No glocking
No stalling, No shaking
I just dey vibe dey go
No be me oh
Ijo ya oh

:: P Square
Who be the bagger wey say we no dey go further
tell am say we no be losers, we dey shun now
move up your body with your bizzy body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS (till fade)

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.1/5 average , 11 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (38)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Wizboy
Omalicha (Remix)
by Wizboy


Wizboyy
Halima
by Wizboyy


Lara George
O ti se
by Lara George


Lara George
Rise
by Lara George


lara george
Get Up
by lara george


Lara George
Higher
by Lara George



Lara George
More Than Anything
by Lara George


Lara George Ft. Lord of Ajasa
Run with you
by Lara George Ft. Lord of Ajasa


P-Square
Omoge mi
by P-Square


Psquare
Personally
by Psquare


psquare
Busy body remix
by psquare


fighting temptation
fighting temptation
by fighting temptation


p-square
oga police
by p-square


P Square
Gimme Dat
by P Square


p square
do me
by p square


P. Square
Miss you die
by P. Square


p square
say your love
by p square


P_SQUARE
Roll it
by P_SQUARE


P-square ft May D & Tiwa Savage
Do as i do
by P-square ft May D & Tiwa Savage


p square
danger
by p square


Lara George
Dansaki
by Lara George


lara
ijoba
by lara


Tiwa Savage ft. Don Jazzy
Eminado
by Tiwa Savage ft. Don Jazzy


Chidinma
Kedike
by Chidinma


J martins
Fine Fine Love
by J martins


Minjin ft. Iyanya
Coupe Decale Remix
by Minjin ft. Iyanya


Wizboy
Wizolingo
by Wizboy


Kat Deluna
Calling all angels
by Kat Deluna


Kat Deluna
Whine up
by Kat Deluna


kat deluna ft busta ryhmes
run the show
by kat deluna ft busta ryhmes


Kat Deluna
Love me, leave me
by Kat Deluna


PRaise leader
Kabi yo osi o
by PRaise leader


Neyo
Sexy love
by Neyo


Neyo
So Sick
by Neyo



Yemi Alade
Johnny
by Yemi Alade


Neyo
sexylove
by Neyo


celine
one Heart
by celine


Davido
Aye
by Davido


Davido
Skelewu
by Davido



Yemi Alade
Kissing
by Yemi Alade


Lara George
Emi A Riire
by Lara George


Related

oga
by Rudeboy Psquare


why
by TUPEE FT PSQUARE


victory
by holy power ft psquare


chizoba
by Rudeboy (Psquare)


zombie
by Mr. P (Psquare) ft. Simi


penalty dance
by Mr. P (Psquare) ft DJ Switch



ebeano (internationally)
by Mr. P (Peter Psquare)


ifai
by Rudeboy (Psquare)


my way
by Mr. P (Peter of Psquare)


Top Songs

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Jayranki
Esan oyee
by Jayranki

Lil-keff
Iyawo Mi
by Lil-keff

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss