psquare - Busy body remix (With Lyrics)

Busy body remix

INTRO
We bring you back again
Da remix
With your bizzy body eh
Yo P
every body eh
Its the Weird MC
eh eh eh [this is the remix] (x3)
eh eh eh

VERSE 1
:: Weird MC
Ok now
bring it on now
Here we go now
With the flow now [huh]
Peter, Paul and Shola
This na fresh from naija
Oya

:: P Square
See them, see them
them done come back again now
I beg you sister, abi you get one agenda
Why you put me in between the middle of the center
cos me no like no pretender

HOOK
So make you stop to dey look
and start to dey groove
Peter and Paul them be one no be two
Remember say them get gbedu [oh oh]
Wey go make you soji [oh oh]
I love your boom boom bare
you make me really wanna touch your ware

When you hook up in the club oh
Give them a run oh
Give them a jump oh

CHORUs
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh

Somebody say
oh oh, oooh ooooh oooh
[oh oh, oooh ooooh oooh]
Everybody say
oh oh, oooh ooooh oooh
[oh oh, oooh ooooh oooh]

Rudeboy

VERSE 2 :: P Square
We done bring back the remix
Everybody in the club, una dey feel me
You dey soji Mr. DeeJay
you dey kill me
Wine up your body
if you dey dig me
So make you tease me, tease me
till I lose control
cos your know why, my sister, we go commit murder
Who be the bagger wey say we no dey go further
Tell am say we no dey bother [eh]
Who be the bagger wey say we no dey go further
tell am say we no be losers, we dey shun now
move up your body with your bizzy body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS


E yago l'ona
Weird MC dey come

VERSE 3 :: Weird MC
What you gonna do
where you gonna hide
When you wanna show
Any sort of vibe
We got the club so knocked down
We wanna move your bizzy body now
Kini mo wi, kini mo so
Move your body
Keep it closer
No dulling, No glocking
No stalling, No shaking
I just dey vibe dey go
No be me oh
Ijo ya oh

:: P Square
Who be the bagger wey say we no dey go further
tell am say we no be losers, we dey shun now
move up your body with your bizzy body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS (till fade)

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.1/5 average , 11 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (38)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

FAZE(akpan)
KOLOMETAL
by FAZE(akpan)


Psquare
E no Easy
by Psquare


2Face Idibia
African Queen
by 2Face Idibia


p square
danger
by p square


Pasuma
Americana
by Pasuma


make it clap
sean paul &busta rymes
by make it clap


P.Square
My life
by P.Square


Wande Coal ft Dbanj
You Bad
by Wande Coal ft Dbanj


D'banj
Fall in luv
by D'banj


Lagbaja
Eko Mega City
by Lagbaja


Koffi Olomide
Loi
by Koffi Olomide


d banj
fall in love
by d banj


Otunba pasuma alabi
Brain box
by Otunba pasuma alabi


LUCKY DUBE
REMEMBER ME
by LUCKY DUBE



Duncan Mighty Feat Dat Nigga Raw
Dance for me
by Duncan Mighty Feat Dat Nigga Raw


Mad melon and Mountain Black
Kpolongo
by Mad melon and Mountain Black


yemi sax ft d'banj
gbona feli feli
by yemi sax ft d'banj


Fela
Yasee
by Fela


Midnight Crew
IGWE
by Midnight Crew


obinna
dance for me
by obinna


2face
My number 1
by 2face


j martins ft timaya and p square
good or bad
by j martins ft timaya and p square


lagbaja
Konko below
by lagbaja


awilo
locomba
by awilo


dbanj ft don jazzy
fall in love
by dbanj ft don jazzy


Dbanj ft. don jazzy
Igwe
by Dbanj ft. don jazzy





PH
Kokomikoko
by PH


Showkey
The Name
by Showkey


Daddy Showkey
Welcome - Daddy Showkey
by Daddy Showkey


Timaya
Ogologomma
by Timaya


Wyclef Jean
Sweetest Girl
by Wyclef Jean


psquare
ifunaya
by psquare


psquare
Busy body remix
by psquare




PSQUARE
Do Me by psquare
by PSQUARE


Related

oga
by Rudeboy Psquare


why
by TUPEE FT PSQUARE


victory
by holy power ft psquare


chizoba
by Rudeboy (Psquare)


zombie
by Mr. P (Psquare) ft. Simi


penalty dance
by Mr. P (Psquare) ft DJ Switch



ebeano (internationally)
by Mr. P (Peter Psquare)


ifai
by Rudeboy (Psquare)


my way
by Mr. P (Peter of Psquare)


Top Songs

St3t Rose
St3t Rose - Ayo (Joy)
by St3t Rose

3RIPLE J FT FIND THEM
KEDEI
by 3RIPLE J FT FIND THEM

St3t Rose
St3t Rose - My Life
by St3t Rose

Dj swagger A
Oga boss
by Dj swagger A

SABI SABI
People bad
by SABI SABI