psquare - Busy body remix (With Lyrics)

Busy body remix

INTRO
We bring you back again
Da remix
With your bizzy body eh
Yo P
every body eh
Its the Weird MC
eh eh eh [this is the remix] (x3)
eh eh eh

VERSE 1
:: Weird MC
Ok now
bring it on now
Here we go now
With the flow now [huh]
Peter, Paul and Shola
This na fresh from naija
Oya

:: P Square
See them, see them
them done come back again now
I beg you sister, abi you get one agenda
Why you put me in between the middle of the center
cos me no like no pretender

HOOK
So make you stop to dey look
and start to dey groove
Peter and Paul them be one no be two
Remember say them get gbedu [oh oh]
Wey go make you soji [oh oh]
I love your boom boom bare
you make me really wanna touch your ware

When you hook up in the club oh
Give them a run oh
Give them a jump oh

CHORUs
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh

Somebody say
oh oh, oooh ooooh oooh
[oh oh, oooh ooooh oooh]
Everybody say
oh oh, oooh ooooh oooh
[oh oh, oooh ooooh oooh]

Rudeboy

VERSE 2 :: P Square
We done bring back the remix
Everybody in the club, una dey feel me
You dey soji Mr. DeeJay
you dey kill me
Wine up your body
if you dey dig me
So make you tease me, tease me
till I lose control
cos your know why, my sister, we go commit murder
Who be the bagger wey say we no dey go further
Tell am say we no dey bother [eh]
Who be the bagger wey say we no dey go further
tell am say we no be losers, we dey shun now
move up your body with your bizzy body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS


E yago l'ona
Weird MC dey come

VERSE 3 :: Weird MC
What you gonna do
where you gonna hide
When you wanna show
Any sort of vibe
We got the club so knocked down
We wanna move your bizzy body now
Kini mo wi, kini mo so
Move your body
Keep it closer
No dulling, No glocking
No stalling, No shaking
I just dey vibe dey go
No be me oh
Ijo ya oh

:: P Square
Who be the bagger wey say we no dey go further
tell am say we no be losers, we dey shun now
move up your body with your bizzy body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS (till fade)

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.1/5 average , 11 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (38)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

flo rida
right round
by flo rida


2face
E be like say
by 2face


DBANJ
PERE
by DBANJ


faze
Originality
by faze


dbanj ft don jazzy
fall in love
by dbanj ft don jazzy


9ice
Kinda life
by 9ice


9ice
Photocopy
by 9ice



psquare
ifunaya
by psquare


psquare
Busy body remix
by psquare


P_SQUARE
Roll it
by P_SQUARE


P-Square
More than a friend
by P-Square


PSQUARE
Do Me by psquare
by PSQUARE


timaya
Dem mama
by timaya


Related

oga
by Rudeboy Psquare


why
by TUPEE FT PSQUARE


victory
by holy power ft psquare


chizoba
by Rudeboy (Psquare)


zombie
by Mr. P (Psquare) ft. Simi


penalty dance
by Mr. P (Psquare) ft DJ Switch



ebeano (internationally)
by Mr. P (Peter Psquare)


ifai
by Rudeboy (Psquare)


my way
by Mr. P (Peter of Psquare)


Top Songs

Lil-keff
Black and white
by Lil-keff

Amenze Zosia
FOREVER FREE
by Amenze Zosia

Prince O 042
Don’t Spray Naira!
by Prince O 042

LEEBRA
Unstoppable
by LEEBRA

Prince O 042
Me again the World Rebirth
by Prince O 042

TeeBoss
Men dey
by TeeBoss

Leebra
Unstoppable
by Leebra

Featured Songs

FOREVER FREE Amenze Zosia
FOREVER FREE

Amenze Zosia
Senape Love Vivian Galaxy
Senape Love

Vivian Galaxy
Mo dupe Ulafala
Mo dupe

Ulafala
E DAY PAY Lil-keff
E DAY PAY

Lil-keff
Blessing too much Vivian Galaxy
Blessing too much

Vivian Galaxy
Steady vybz 2klefbalo
Steady vybz

2klefbalo
See more