psquare - Busy body remix (With Lyrics)

Busy body remix

INTRO
We bring you back again
Da remix
With your bizzy body eh
Yo P
every body eh
Its the Weird MC
eh eh eh [this is the remix] (x3)
eh eh eh

VERSE 1
:: Weird MC
Ok now
bring it on now
Here we go now
With the flow now [huh]
Peter, Paul and Shola
This na fresh from naija
Oya

:: P Square
See them, see them
them done come back again now
I beg you sister, abi you get one agenda
Why you put me in between the middle of the center
cos me no like no pretender

HOOK
So make you stop to dey look
and start to dey groove
Peter and Paul them be one no be two
Remember say them get gbedu [oh oh]
Wey go make you soji [oh oh]
I love your boom boom bare
you make me really wanna touch your ware

When you hook up in the club oh
Give them a run oh
Give them a jump oh

CHORUs
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh

Somebody say
oh oh, oooh ooooh oooh
[oh oh, oooh ooooh oooh]
Everybody say
oh oh, oooh ooooh oooh
[oh oh, oooh ooooh oooh]

Rudeboy

VERSE 2 :: P Square
We done bring back the remix
Everybody in the club, una dey feel me
You dey soji Mr. DeeJay
you dey kill me
Wine up your body
if you dey dig me
So make you tease me, tease me
till I lose control
cos your know why, my sister, we go commit murder
Who be the bagger wey say we no dey go further
Tell am say we no dey bother [eh]
Who be the bagger wey say we no dey go further
tell am say we no be losers, we dey shun now
move up your body with your bizzy body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS


E yago l'ona
Weird MC dey come

VERSE 3 :: Weird MC
What you gonna do
where you gonna hide
When you wanna show
Any sort of vibe
We got the club so knocked down
We wanna move your bizzy body now
Kini mo wi, kini mo so
Move your body
Keep it closer
No dulling, No glocking
No stalling, No shaking
I just dey vibe dey go
No be me oh
Ijo ya oh

:: P Square
Who be the bagger wey say we no dey go further
tell am say we no be losers, we dey shun now
move up your body with your bizzy body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS (till fade)

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.1/5 average , 11 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (38)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Chizzy V
Count Your Blessings
by Chizzy V


Don Meon
Give thanks
by Don Meon


SIS CHINYERE UDOMA
JESUS EMBARASSE WOM
by SIS CHINYERE UDOMA


Flavour N'abania
Oyi (i dey catch cold)
by Flavour N'abania


Waconzy
I Celebrate
by Waconzy



Nico Gravity feat Radark
Finish Timaya Season Two
by Nico Gravity feat Radark


p square
say your love
by p square



FAZE(akpan)
ORIGINALITY
by FAZE(akpan)


FAZE(akpan)
NEED SOMEBODY
by FAZE(akpan)


Psquare
Possibility
by Psquare


p-square
danger
by p-square


p-square
temptation
by p-square


bracket
YORI YORI
by bracket


J Martins
Oyoyo
by J Martins


paul play
angel of life
by paul play


Fred hamomd
You are the living word
by Fred hamomd


lucky dube
how will i know
by lucky dube


LUCKY DUBE
REMEMBER ME
by LUCKY DUBE


2 face Idibia
african Queen Original
by 2 face Idibia


Ebenezer Obey
Jesu Olore
by Ebenezer Obey


Lucky Dube
Never Leave You
by Lucky Dube


Flavour ft. Nigga Raw
N'abania
by Flavour ft. Nigga Raw


Lucky Dube
fugitive
by Lucky Dube


Kirk Franklin
I need You to Survive
by Kirk Franklin


2Face Idibia
If Love Is A Crime
by 2Face Idibia


PH
Kokomikoko
by PH



psquare
Busy body remix
by psquare


P_SQUARE
Roll it
by P_SQUARE


faze
kolomental faze
by faze


PSQUARE
Do Me by psquare
by PSQUARE


Ani Light
Amanam
by Ani Light


Related

oga
by Rudeboy Psquare


why
by TUPEE FT PSQUARE


victory
by holy power ft psquare


chizoba
by Rudeboy (Psquare)


zombie
by Mr. P (Psquare) ft. Simi


penalty dance
by Mr. P (Psquare) ft DJ Switch



ebeano (internationally)
by Mr. P (Peter Psquare)


ifai
by Rudeboy (Psquare)


my way
by Mr. P (Peter of Psquare)


Top Songs

TBFlex
Poison
by TBFlex

Vivian Galaxy
Give it to me
by Vivian Galaxy

Meckzy Mecka

Stainlez ijo
Kanya woman
by Stainlez ijo

Featured Songs

Poison TBFlex
Poison

TBFlex
Give it to me Vivian Galaxy
Give it to me

Vivian Galaxy
Low Key Onpoint Tk X JayKay
Low Key

Onpoint Tk X JayKay
In The Morning Onpoint Tk
In The Morning

Onpoint Tk
Forever Vivian Galaxy
Forever

Vivian Galaxy
Jo Bai Leebra
Jo Bai

Leebra
See more