Splash ft Cynthia Morgan - Come Over (With Lyrics)

Come Over

Splash releases new collaborative efforts with the Northside INC front-liner Cynthia Morgan titled ‘Come Over’. The Classicmusik produced single has a video which has already been shot and will be released in the forth coming weeks.


LYRICS:

[INTRO]
Splash baby
Classic Music

[HOOK/CHORUS]
Come over, come over
Baby come over
Come over, come over
come over, baby come over
Come over, come over
come over, baby come over
Come over, come over
come over, baby come over

[VERSE 1 – SPLASH]
No mind dem, dem dey jealous
They want to end us
If you leave me, I go die oh
I go die oh, I go die
Pay no mind to dem haters
I swear dem be fakers
Wetin dem do you?
No let bad belle fool you
All am asking for is a table for two
Loving you this much, baby no be taboo
Who said it’s over? Can you come over?

[HOOK/CHORUS]
Come over, come over
Baby come over
Come over, come over
come over, baby come over
Come over, come over
come over, baby come over
Come over, come over
come over, baby come over

[VERSE 2 – CYNTHIA MORGAN]
Come over me yard
We could get it on like Meek and Minaj
Not you worry, we gat nought
smoke in the me yard
Not a bad, if you really coming around
O boy the way you lick up on me
You set a girl on fire, on fire
And the way boy you round up on me
You’re the baddest, good ride, good ride
Bad girl Cici Badder than Riri
All the bad boy, you know, wanna see we
We gon’ still look pretty, even with a Didi
Attention! Me ah bastard
Call me Queen, a D D

[HOOK/CHORUS]
Come over, come over
Baby come over
Come over, come over
come over, baby come over
Come over, come over
come over, baby come over
Come over, come over
come over, baby come over

[VERSE 3 – SPLASH]
I don dey cry since morning
My heart is burning
Baby please send for me
Without you, life is burning
Why you want push me throw way?
I won’t let you, No way!
Baby no mind them, hmmm
Na thunder go fire them
There’s something wini wini, wana wana
Sweeter than wana wana, wini wini
Baby, hold my low waist, hold my low waist
Huhh, hold my low waist
Huhh, hold my low waist

[HOOK/CHORUS]
Come over, come over
Baby come over
Come over, come over
come over, baby come over
Come over, come over
come over, baby come over
Come over, come over
come over, baby come over

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 15 Jun 2016 15:48:42 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 3/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (2)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Splash ft Cynthia Morgan
Come Over
by Splash ft Cynthia Morgan


Related

hustle
by Cynthia Morgan


wire
by Yung splash, Foski, G-one



asiko
by KAYSPLASH


porshe panamera
by Cynthia Morgan


don' t go
by D-SPLASHY


gbotemi
by KAYSPLASH


lion
by Madrina (Cynthia Morgan)


omi.. water
by KAYSPLASH FT BLESSING (OMOILAJE ) TILLER


street boiz
by Wizz B - T Splash - Don Sha


Top Songs

Lil Gaga
Onome
by Lil Gaga

Vivian Galaxy
Give it to me
by Vivian Galaxy

Meckzy Mecka

Vivian Galaxy
Give it to me
by Vivian Galaxy

BigSammee Ft Ajesings
Pamilerin
by BigSammee Ft Ajesings

Featured Songs

Give it to me Vivian Galaxy
Give it to me

Vivian Galaxy
Low Key Onpoint Tk X JayKay
Low Key

Onpoint Tk X JayKay
In The Morning Onpoint Tk
In The Morning

Onpoint Tk
Forever Vivian Galaxy
Forever

Vivian Galaxy
Jo Bai Leebra
Jo Bai

Leebra
Only You BaddiMan Roko
Only You

BaddiMan Roko
See more