DJ Spinall ft. Yemi Alade (Prod. By E-Kelly) - Pepper Dem (With Lyrics)

Gearing up towards the release of his debut album titled “My Story”, DJ Spinall dishes out a club banger titled “Pepper Dem” which is produced by E-Kelly and features Nigeria’s top songstress, Yemi Alade. This tune would definitely rock club houses.
====================================================
Its E-Kelly
Pepper dem
Spinall pepper dem
E pepper dem
Mr DJ Pepper dem
Spinall pepper dem
Hook
E dy pain you say I tanda like this
say e dey pain you say I dy sing like this
I too be fine girl abeg e no be beans
You too be fine boy abeg e no be beans
yekpa
E pepper dem
Mr DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem
E pepper dem
Mr DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem
Eh pepper dem
Pepper dem
Say make we pepper dem
Pepper dem
Verse
Pull up in a Rover pepper dem
Ebu na Kala pepper dem
Dancing jangilover eh ah
Pepper dem
Say e dey pepper dem
Mo ti gba grammy oh
Check Linda Ikeji
Dem just dey yan my story story oh
say e dey pepper dem chai
Hook
E dy pain you say I tanda like this
say e dey pain you say I dy sing like this
I too be fine girl abeg e no be beans
You too be fine boy abeg e no be beans
yekpa
E pepper dem
Mr DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem
E pepper dem
Mr DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem
Eh pepper dem
Pepper dem
Say make we pepper dem
Pepper dem
Verse
Say make we pepper dem
Pepper dem
Tatafo tatafo
abeg where you dey go
this your way na kolo
pepper dem
Tatafo tatafo
Abeg where you dey go
This your way no good oh
If you see your brother failing
Say make you help am
Refrain
If you see your sister wailing
Say make you help am
If you see say dem succeed
Say make you join am
If you see your brother see your sister anybody
Make you roll up
E pepper dem
mr DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem
E pepper dem
Mr DJ pepper dem
spinall pepper dem
Oya make we pepper dem
Eh pepper dem
pepper dem wopa
say make we pepper dem
pepper dem
pepper dem
make e pepper dem
I don talk pepper dem
make e pepper dem
E pepper dem
Outro
Spinall pepper dem
Spinall oya
What if pepper dem
What if pepper dem
She murder murder
DJ spinall murder murder dem
Eh so what if
Eh eh what if
We murder murder
We wee murder murder dem so
What if
We murder murder
We wee murder murder dem
What if what what what if
We murder murder
We we we murder murder dem
Drop your comment
Register or login to write a comment Title:Body
Comments on this music
People who like this music (2)
Playlist (Autoplaying)
by Mr Olu Maintain ft. Seyi Shay x Cynthia Morgan x Victoria Kimani x Yemi Alade x Emma Nyra
Related










by All Timez - free beat - ft - dj spinall - part 5 - sweet things