9ice - make them talk -9ice (With Lyrics)

make them talk -9ice

E dey pain me so
yeah
Oh no
E dey pain

CHORUS (x2)
Make dem talk
Oun ton ri lobe, ton se waru owo
Make dem talk
Kulikuli poun kan, odi naira kan
Make dem talk
We want to know wassup, idi ti garri se won
make dem talk

VERSE 1
My brother which kind nonsense be this
The name Nigeria self dey backfire
You no fit get common gari for five naira
For poor man to chop now mennn omo I tire
For junction na so, so sandi police dey collect
Agbero don take style leave picking pocket
Na so dem eye balls go deh shine for dem socket
And if you no drop egunje for dem na heavy racket

Oya my friend pack your car quick, quick
Wey your license or your twenty naira roja
I no deh send you if your papa na ex-soja
Na my salary government dey use dey grease dem shoulder

Na so i drop money for ten more policemen
B4 I count ten, I drop everything I earn
Even the small salary wey I get from Tribesmen
Na only God go punish all of dem (Amen)

REPEAT CHORUS

VERSE 2
Me and 2shot we wanna settle scores
No need to rush all ye senators
Egunje collectors, men in black against us
Of course we gat the guts to burst
Soja go, soja come
Turn by turn won so doye idile
Keran maje'le lasan lafi sole
Our economy be like comedy
Talent dey waste, no remedy
See dem big belle, dem call am prosperity
Bad man plenty pass ina we society
49 sitting, 99 standing pack us like sardine,
Ye, ye, yehi yeh


REPEAT CHORUS

VERSE 3
Second hand goods plenty now like pure water
For oversea Naija be the gutter
Lagos state don full with plenty omota
See everywhere not one aje butter
Everybody na sharp man, no slacking
This man dey give the next man close marking
Hijacking money na solo runs now
Na which level dis economy dey go, I bow
Serious issues go dey lie inside coffin
If dem discuss am, na very often
No gocking umunamu talking
Coded tunes, 9ice and I run things

REPEAT CHORUS

VERSE 4
Make dem talk how is being run
Seka koju ibon si rawa ni oti lo
Ije teje tete emaje dagunro
Don't be offended if your name is on the roll
Kayin mu, kasufe, ikan loma gbele
Nigeria must be great, loju olo'te
Bawo lase mase, eja ka sowo po
Ka le olote kafi'mo sokan
Hausa to Igbo to Yoruba, hey!
Kafi'mo sokan

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.5/5 average , 25 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (21)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Mo'Chedda
See Me Now
by Mo'Chedda


DUNCAN MIGHTY
BLACKBERRY
by DUNCAN MIGHTY


Nita J (Anita Joseph) Ft. Flavor
nyem something
by Nita J (Anita Joseph) Ft. Flavor


Zara
Teno
by Zara


Dj Rufflemon, Emmi, Stimulus & Big weez-don
DJ Rufflemon
by Dj Rufflemon, Emmi, Stimulus & Big weez-don


Dj Eloh ft Dj mIX
BObaraba
by Dj Eloh ft Dj mIX


TEETAZ FT ORIZTTIMMY
I DON HAMMER
by TEETAZ FT ORIZTTIMMY


Waje ft J Martins
Na The Way
by Waje ft J Martins


Da-Mack ft.Klassic
tile u dey wine am
by Da-Mack ft.Klassic


Blue South
Lasgidi Lasgidi
by Blue South


Chidinma
Kedike
by Chidinma


Chidinma
Run Their Mouth
by Chidinma


T-Code
Fuji Swag
by T-Code


Dee Splash
Aye nbe leko
by Dee Splash


Hommie J
ChIdImMa
by Hommie J



PSquare
omoge me
by PSquare



Ice Prince
Oleku
by Ice Prince


M.I ft Waje
One Naira
by M.I ft Waje


AIZMAN
e don tey
by AIZMAN


D'prince ft Wande coal
I like what I see
by D'prince ft Wande coal




sisqo(gooodspeed)
thong song
by sisqo(gooodspeed)


dj stupid
dj stupid
by dj stupid


Otunba pasuma alabi
Brain box
by Otunba pasuma alabi


9ICE BLEND DJ STUPID  NEW,HOT
GONGOA ASO REAGGE VERSION NEW
by 9ICE BLEND DJ STUPID NEW,HOT


G3 featuring Two Zero,Plus.1 and Cezar
So Hot Pt 1
by G3 featuring Two Zero,Plus.1 and Cezar


Naturally 7
feel it!
by Naturally 7


9ICE
9ICE MI
by 9ICE


boyz2men
i make love to you
by boyz2men


b-plus
As in
by b-plus


J martins ft 9ice & ID cabasa
Money good
by J martins ft 9ice & ID cabasa


Ebenezer Obey
ki oluwa so ipade wa
by Ebenezer Obey


M.I
Talk about it
by M.I


M.I ft Djinee
Safe (No Long Thin)
by M.I ft Djinee


Lil Dot ft Jay Boy
Like It Or Not
by Lil Dot ft Jay Boy



DOBZ
Fearless
by DOBZ


The FreshMen
Lets Have Fun
by The FreshMen


eedris abdulkareem ft ruggedman
Kole ye wan
by eedris abdulkareem ft ruggedman


9ice
Pamurogo
by 9ice


Biggbamo - Dj flava
popotiti
by Biggbamo - Dj flava


dbanj
Tongolo remix
by dbanj


Mohits all stars
Jasi dbanj
by Mohits all stars


Jazzman Olofin ft Ruggedman
Angelina Remix
by Jazzman Olofin ft Ruggedman


2phat ft. 9ice
Bere mi 2phat ft. 9ice
by 2phat ft. 9ice



kwam 1
vvd imagination
by kwam 1


rugged
wetin dey o
by rugged




timaya
Dem mama
by timaya


Konga
As E Hot
by Konga


TBX
TBX DIS KONGA
by TBX


t-boiz
we no wan no
by t-boiz



j martins ft timaya and p square
good or bad
by j martins ft timaya and p square


j-martins
jupka
by j-martins


Elvis E, Feating C,9ice
Do Me
by Elvis E, Feating C,9ice


Wande Coal
I know you like it
by Wande Coal



Evogreen
Life go easy
by Evogreen


flavor
ashawo
by flavor



RED NECK
OWO
by RED NECK


TUyoung
Dis Life
by TUyoung


p square
do me
by p square


Music militants
Nobody (Tribute to dagrin)
by Music militants


Music Militants
Bush meat
by Music Militants


Dagrin
Kondo (Remix)
by Dagrin


DAGRIN
swag
by DAGRIN


King Saheed Osupa
Respect
by King Saheed Osupa


Isolate Arafada
Tribute To Dagrin
by Isolate Arafada


Ruff Coin Ft Dagrin
My Lover
by Ruff Coin Ft Dagrin


dagrin and bizzy for management and contact 0092348131116779
dagrin and bizzy -omo to shan {dj mellow}
by dagrin and bizzy for management and contact 0092348131116779


G.WHYNE
OLOWO FT. ITUBABA
by G.WHYNE


Young paperboyz
Beach Party feat Tofa n Mariana
by Young paperboyz


J-weezy
Emelosoro
by J-weezy


Related

iwaju
by 9ice


aranbada
by 9ice


my helper
by 9ice


sobo
by 9ice ft. Wande Coal


zaddy zaddy
by 9ice


oja majemi
by 9ice ft. Reminisce x Olamide


ayepo gan
by 9ice


gbas gbos
by 9ice


aiye
by AB 9ice


ori
by FUZEE ft 9ICE


Top Songs

Lil-keff
Black and white
by Lil-keff

Prince O 042
Don’t Spray Naira!
by Prince O 042

LEEBRA
Unstoppable
by LEEBRA

Prince O 042
Me again the World Rebirth
by Prince O 042

TeeBoss
Men dey
by TeeBoss

Leebra
Unstoppable
by Leebra

Featured Songs

Senape Love Vivian Galaxy
Senape Love

Vivian Galaxy
Mo dupe Ulafala
Mo dupe

Ulafala
E DAY PAY Lil-keff
E DAY PAY

Lil-keff
Blessing too much Vivian Galaxy
Blessing too much

Vivian Galaxy
Steady vybz 2klefbalo
Steady vybz

2klefbalo
Mama Vivian Galaxy
Mama

Vivian Galaxy
See more