9ice - make them talk -9ice (With Lyrics)

make them talk -9ice

E dey pain me so
yeah
Oh no
E dey pain

CHORUS (x2)
Make dem talk
Oun ton ri lobe, ton se waru owo
Make dem talk
Kulikuli poun kan, odi naira kan
Make dem talk
We want to know wassup, idi ti garri se won
make dem talk

VERSE 1
My brother which kind nonsense be this
The name Nigeria self dey backfire
You no fit get common gari for five naira
For poor man to chop now mennn omo I tire
For junction na so, so sandi police dey collect
Agbero don take style leave picking pocket
Na so dem eye balls go deh shine for dem socket
And if you no drop egunje for dem na heavy racket

Oya my friend pack your car quick, quick
Wey your license or your twenty naira roja
I no deh send you if your papa na ex-soja
Na my salary government dey use dey grease dem shoulder

Na so i drop money for ten more policemen
B4 I count ten, I drop everything I earn
Even the small salary wey I get from Tribesmen
Na only God go punish all of dem (Amen)

REPEAT CHORUS

VERSE 2
Me and 2shot we wanna settle scores
No need to rush all ye senators
Egunje collectors, men in black against us
Of course we gat the guts to burst
Soja go, soja come
Turn by turn won so doye idile
Keran maje'le lasan lafi sole
Our economy be like comedy
Talent dey waste, no remedy
See dem big belle, dem call am prosperity
Bad man plenty pass ina we society
49 sitting, 99 standing pack us like sardine,
Ye, ye, yehi yeh


REPEAT CHORUS

VERSE 3
Second hand goods plenty now like pure water
For oversea Naija be the gutter
Lagos state don full with plenty omota
See everywhere not one aje butter
Everybody na sharp man, no slacking
This man dey give the next man close marking
Hijacking money na solo runs now
Na which level dis economy dey go, I bow
Serious issues go dey lie inside coffin
If dem discuss am, na very often
No gocking umunamu talking
Coded tunes, 9ice and I run things

REPEAT CHORUS

VERSE 4
Make dem talk how is being run
Seka koju ibon si rawa ni oti lo
Ije teje tete emaje dagunro
Don't be offended if your name is on the roll
Kayin mu, kasufe, ikan loma gbele
Nigeria must be great, loju olo'te
Bawo lase mase, eja ka sowo po
Ka le olote kafi'mo sokan
Hausa to Igbo to Yoruba, hey!
Kafi'mo sokan

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.5/5 average , 25 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (21)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Shaydee ft. Wizkid
Number One Lover
by Shaydee ft. Wizkid


Timaya Feat. Machel Montano
Bum Bum Remix [Soca remix]
by Timaya Feat. Machel Montano


Frankie Free
Turn Off The Light
by Frankie Free


KELLY HANSOME
BABA OLOWO
by KELLY HANSOME


Ben 7 ft. Terry G
Kilode
by Ben 7 ft. Terry G


Tu-tyt ft TerryG
Wellu Wellu
by Tu-tyt ft TerryG


Samibond ft Ebenezer Obey
Return Of Christmas
by Samibond ft Ebenezer Obey


PROVABS ft. M.I.
Heaven Knows
by PROVABS ft. M.I.


YQ ft Olamide
Nawo Nawo (Spenders Anthem)
by YQ ft Olamide


Lagbaja
Paradise
by Lagbaja


dOgOo YuNg FT WIZKID ND OLAMIDE
MU KO KO
by dOgOo YuNg FT WIZKID ND OLAMIDE


Tcode Ft. 9ice
Iwa
by Tcode Ft. 9ice


PSQUARE
? TELL ME ?
by PSQUARE


Terry G
Person Pikin
by Terry G



Terry G
Oputakumo
by Terry G


HarrySong
Mandela
by HarrySong


Dj Xclusive ft. Olamide
Ibebe
by Dj Xclusive ft. Olamide



Ketchup ft. Olamide X Phyno
Show Me Yuh Rozay
by Ketchup ft. Olamide X Phyno


DJ Lambogini
No Mercy
by DJ Lambogini


Paul Play Dairo
I Wanna Marry You
by Paul Play Dairo


Dbanj
Bother You
by Dbanj


Dj Zeez
Sankoloma
by Dj Zeez


Reminisce
Ife
by Reminisce


Davido
Gobe [Audio MP3]
by Davido


Wizkid
One Question
by Wizkid


J.Martins ft. Dj Arafat
Faro
by J.Martins ft. Dj Arafat


B’ Rhymszs ft. Flavor
Marry Me
by B’ Rhymszs ft. Flavor


Waconzy
Na God
by Waconzy


Psquare
Personally
by Psquare


TY Bello
Jesus Jesu
by TY Bello


Pastor Goody Goody
Linggy Linggy
by Pastor Goody Goody


H.Millie YG feat. Olamide, Isolate
Je Ko Mo
by H.Millie YG feat. Olamide, Isolate


Lord of Ajasa Ft. Olamide
36 Kinihun
by Lord of Ajasa Ft. Olamide


Lace ft. 9ice
I Remember
by Lace ft. 9ice


Oritse Femi ft. Davido
Sexy Ladies
by Oritse Femi ft. Davido


WiZKID FT YUNGACE
ONE QUESTION
by WiZKID FT YUNGACE


TEE BLAQ FT DAGRIN AND HAKYM
PRESS REWIND
by TEE BLAQ FT DAGRIN AND HAKYM


Phyno ft. Psquare
O Set
by Phyno ft. Psquare



Wizkid ft. Femi Kuti
Jaiye Jaiye
by Wizkid ft. Femi Kuti


Eedris Abdulkareem ft. Femi Kuti
Fela
by Eedris Abdulkareem ft. Femi Kuti


Olu Maintain
Lady ft. Femi Kuti
by Olu Maintain


Kcee
Limpopo
by Kcee


Reminisce
Koboko
by Reminisce


Seriki
Love Song
by Seriki


QDOT FT SERIKI ALAPOMEJI
OLE
by QDOT FT SERIKI ALAPOMEJI


Terry G
See Groove Part 2
by Terry G


Olamide
Jale
by Olamide


Olamide ft. Phyno
Dope Money
by Olamide ft. Phyno


Related

iwaju
by 9ice


aranbada
by 9ice


my helper
by 9ice


sobo
by 9ice ft. Wande Coal


zaddy zaddy
by 9ice


oja majemi
by 9ice ft. Reminisce x Olamide


ayepo gan
by 9ice


gbas gbos
by 9ice


aiye
by AB 9ice


ori
by FUZEE ft 9ICE


Top Songs

Zedon Mulla
Win or Lose
by Zedon Mulla

Lil-keff
Black and white
by Lil-keff

Zedon Mulla
Star
by Zedon Mulla

Zedon Mulla
INU
by Zedon Mulla

TeeBoss
Men dey
by TeeBoss

Featured Songs

Senape Love Vivian Galaxy
Senape Love

Vivian Galaxy
Mo dupe Ulafala
Mo dupe

Ulafala
E DAY PAY Lil-keff
E DAY PAY

Lil-keff
Blessing too much Vivian Galaxy
Blessing too much

Vivian Galaxy
Steady vybz 2klefbalo
Steady vybz

2klefbalo
Mama Vivian Galaxy
Mama

Vivian Galaxy
See more