9ice - make them talk -9ice (With Lyrics)

make them talk -9ice

E dey pain me so
yeah
Oh no
E dey pain

CHORUS (x2)
Make dem talk
Oun ton ri lobe, ton se waru owo
Make dem talk
Kulikuli poun kan, odi naira kan
Make dem talk
We want to know wassup, idi ti garri se won
make dem talk

VERSE 1
My brother which kind nonsense be this
The name Nigeria self dey backfire
You no fit get common gari for five naira
For poor man to chop now mennn omo I tire
For junction na so, so sandi police dey collect
Agbero don take style leave picking pocket
Na so dem eye balls go deh shine for dem socket
And if you no drop egunje for dem na heavy racket

Oya my friend pack your car quick, quick
Wey your license or your twenty naira roja
I no deh send you if your papa na ex-soja
Na my salary government dey use dey grease dem shoulder

Na so i drop money for ten more policemen
B4 I count ten, I drop everything I earn
Even the small salary wey I get from Tribesmen
Na only God go punish all of dem (Amen)

REPEAT CHORUS

VERSE 2
Me and 2shot we wanna settle scores
No need to rush all ye senators
Egunje collectors, men in black against us
Of course we gat the guts to burst
Soja go, soja come
Turn by turn won so doye idile
Keran maje'le lasan lafi sole
Our economy be like comedy
Talent dey waste, no remedy
See dem big belle, dem call am prosperity
Bad man plenty pass ina we society
49 sitting, 99 standing pack us like sardine,
Ye, ye, yehi yeh


REPEAT CHORUS

VERSE 3
Second hand goods plenty now like pure water
For oversea Naija be the gutter
Lagos state don full with plenty omota
See everywhere not one aje butter
Everybody na sharp man, no slacking
This man dey give the next man close marking
Hijacking money na solo runs now
Na which level dis economy dey go, I bow
Serious issues go dey lie inside coffin
If dem discuss am, na very often
No gocking umunamu talking
Coded tunes, 9ice and I run things

REPEAT CHORUS

VERSE 4
Make dem talk how is being run
Seka koju ibon si rawa ni oti lo
Ije teje tete emaje dagunro
Don't be offended if your name is on the roll
Kayin mu, kasufe, ikan loma gbele
Nigeria must be great, loju olo'te
Bawo lase mase, eja ka sowo po
Ka le olote kafi'mo sokan
Hausa to Igbo to Yoruba, hey!
Kafi'mo sokan

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.5/5 average , 25 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (21)

I like this music

Playlist (Autoplaying)


Allen Benson
blessings
by Allen Benson


JOANNA
WOWOMA
by JOANNA


9ice
Everyday
by 9ice


Comrade ThankGod Richard
I'm Blessed Titilailai (WAZOBIA)
by Comrade ThankGod Richard


wizkid
i love my baby
by wizkid


Don moen
He Makes Me Lie Down
by Don moen


PASTOR KAYODE
THANK YOU JESUS
by PASTOR KAYODE


Bob Fitts
Glory Glory
by Bob Fitts


da revelation
no not one
by da revelation




Don Meon
Give thanks
by Don Meon


Wizkid
Love my baby
by Wizkid


Reverend Seth Baah
Oh Lord My God How Excellent
by Reverend Seth Baah


Israel Houghton
hosana
by Israel Houghton


Psquare
Forever
by Psquare


Hillsong United
Mighty To Save
by Hillsong United


Njideka Okeke & Gozie Okeke
Ike Ngozi Si N igwe Na ada
by Njideka Okeke & Gozie Okeke


Women Of Faith
Passion
by Women Of Faith


Fred Hammond
I love you
by Fred Hammond


cece winas
worship
by cece winas


Kerrie Roberts
No matter what
by Kerrie Roberts


me
in ur hands
by me



Crystal Lewis
For Such A Time As This
by Crystal Lewis


Yinka Ayefele
Yinka Ayefele 2010
by Yinka Ayefele


Judith Gayle
Give me Jesus
by Judith Gayle


25 praises
How beautiful
by 25 praises


Don Moen
Sing for Joy
by Don Moen


women of faith
boundless love
by women of faith


Women Of Faith
God is grate
by Women Of Faith


Lucky Dube
Can't blame you
by Lucky Dube


Lucky Dube
Dube
by Lucky Dube


Justine
You're my GOD
by Justine


LUCKY DUBE
REMEMBER ME
by LUCKY DUBE



Lara george
Ko le baje
by Lara george


Sinach
Awesome God
by Sinach


Plantashun Boiz (ayrEiGnz)
You & I
by Plantashun Boiz (ayrEiGnz)


tope alabi
egbega
by tope alabi


Nigerian Redeem
Nigerian Redeem Praise
by Nigerian Redeem


Micah Stampley
Holiness is What I Need
by Micah Stampley



michael w smith
holy holy hloy
by michael w smith



Everything is just fine
It is well with my soul
by Everything is just fine


Hillsong
Hope
by Hillsong


Keith Green
Oh Lord You're Beautiful
by Keith Green


Bread of Heaven
Fred Hammond
by Bread of Heaven


Don Moen
my soul seeks
by Don Moen


Fred Hammond, Smokie Norful and J Moss
Cover Me
by Fred Hammond, Smokie Norful and J Moss


Percy Sledge
If u don't know me by now
by Percy Sledge


Smokie Norful
Where would I be?
by Smokie Norful


Don moen
He never sleeps
by Don moen


Smokie Norful for Ksurrina/Kouga
God Is Able
by Smokie Norful for Ksurrina/Kouga


Max Lucado
Lover of my soul
by Max Lucado


Lucky Dube
Romeo & Juliet
by Lucky Dube


Lucky Dube
Release Me
by Lucky Dube


Lucky Dube
Together As One
by Lucky Dube


hill song
here i am to worship
by hill song


bob marry
one iove
by bob marry


Marvin Sapp
Give Thanks
by Marvin Sapp


woman of faith vs hopea23
trading my sorrow
by woman of faith vs hopea23


bishop David O.Oyedepo. by Henry Falowo
Prayer of the week
by bishop David O.Oyedepo. by Henry Falowo


Frank Edwards
Beautiful
by Frank Edwards


unknown
Prayer
by unknown


Alicia
Holy are u lord
by Alicia


dj faro
faro faro
by dj faro


Moen
MerCy
by Moen


lucky dube
how will i know
by lucky dube


Ebenezer Obey
Jesu Olore
by Ebenezer Obey


Ebenezer Obey
What God has joined together
by Ebenezer Obey



muslim child
my mother
by muslim child


Nicole C Mullen
My redeemer
by Nicole C Mullen


Midnight Crew
IGWE
by Midnight Crew


Lucky Dupe - RIP
Back to my root
by Lucky Dupe - RIP


Lucky Dube
Good things
by Lucky Dube


Lucky Dube
fugitive
by Lucky Dube


christian music
purify my heart
by christian music


Percy Sledge
Lord i Believe
by Percy Sledge


Percy Sledge
We are Special People
by Percy Sledge


Percy Sledge
Glory
by Percy Sledge


Israel and the New Breed
Alpha and Omega
by Israel and the New Breed



Paul Play
Angel of My Life
by Paul Play


Micheal W Smith
Awesome God
by Micheal W Smith



Infinity
Olori oko
by Infinity


Keith green
The lord is my sheperd
by Keith green



Related

iwaju
by 9ice


aranbada
by 9ice


my helper
by 9ice


sobo
by 9ice ft. Wande Coal


zaddy zaddy
by 9ice


oja majemi
by 9ice ft. Reminisce x Olamide


ayepo gan
by 9ice


gbas gbos
by 9ice


aiye
by AB 9ice


ori
by FUZEE ft 9ICE


Top Songs

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy