9ice - make them talk -9ice (With Lyrics)

make them talk -9ice

E dey pain me so
yeah
Oh no
E dey pain

CHORUS (x2)
Make dem talk
Oun ton ri lobe, ton se waru owo
Make dem talk
Kulikuli poun kan, odi naira kan
Make dem talk
We want to know wassup, idi ti garri se won
make dem talk

VERSE 1
My brother which kind nonsense be this
The name Nigeria self dey backfire
You no fit get common gari for five naira
For poor man to chop now mennn omo I tire
For junction na so, so sandi police dey collect
Agbero don take style leave picking pocket
Na so dem eye balls go deh shine for dem socket
And if you no drop egunje for dem na heavy racket

Oya my friend pack your car quick, quick
Wey your license or your twenty naira roja
I no deh send you if your papa na ex-soja
Na my salary government dey use dey grease dem shoulder

Na so i drop money for ten more policemen
B4 I count ten, I drop everything I earn
Even the small salary wey I get from Tribesmen
Na only God go punish all of dem (Amen)

REPEAT CHORUS

VERSE 2
Me and 2shot we wanna settle scores
No need to rush all ye senators
Egunje collectors, men in black against us
Of course we gat the guts to burst
Soja go, soja come
Turn by turn won so doye idile
Keran maje'le lasan lafi sole
Our economy be like comedy
Talent dey waste, no remedy
See dem big belle, dem call am prosperity
Bad man plenty pass ina we society
49 sitting, 99 standing pack us like sardine,
Ye, ye, yehi yeh


REPEAT CHORUS

VERSE 3
Second hand goods plenty now like pure water
For oversea Naija be the gutter
Lagos state don full with plenty omota
See everywhere not one aje butter
Everybody na sharp man, no slacking
This man dey give the next man close marking
Hijacking money na solo runs now
Na which level dis economy dey go, I bow
Serious issues go dey lie inside coffin
If dem discuss am, na very often
No gocking umunamu talking
Coded tunes, 9ice and I run things

REPEAT CHORUS

VERSE 4
Make dem talk how is being run
Seka koju ibon si rawa ni oti lo
Ije teje tete emaje dagunro
Don't be offended if your name is on the roll
Kayin mu, kasufe, ikan loma gbele
Nigeria must be great, loju olo'te
Bawo lase mase, eja ka sowo po
Ka le olote kafi'mo sokan
Hausa to Igbo to Yoruba, hey!
Kafi'mo sokan

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.5/5 average , 25 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (21)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

9ice
Dont Go
by 9ice


9ice
Buje Budanu
by 9ice


9ice Vs. Tiwa Savage
Everything
by 9ice Vs. Tiwa Savage


9ice ft. Vector
Pace Setter
by 9ice ft. Vector


9ice
3310
by 9ice


9ice Vs Wizkid
On Point
by 9ice Vs Wizkid


9ice
Everyday
by 9ice


9ice
Attitude
by 9ice


9ice
Adigun
by 9ice


9ice
gbamu gbamu
by 9ice




Wizboyz ft 9ice
Owusagi rmx
by Wizboyz ft 9ice



9ice
gongo aso
by 9ice


9ice Ft. Kwam 1
Health Is Wealth
by 9ice Ft. Kwam 1


9ice
No Be Mistake
by 9ice


DJ CELETO
9ice -Appertizer 2
by DJ CELETO


Djceleto
9ice-Appertizer
by Djceleto


9ice
SHAKASHIKY
by 9ice



9ICE FT ASA
PETE PETE
by 9ICE FT ASA


9ice Ft MI
safarawe
by 9ice Ft MI



9ice
www
by 9ice




Allan B ft 9ice
Kojorawon
by Allan B ft 9ice



9ice
Anytime
by 9ice



9ice
Bo Kini Yen
by 9ice





BABA NEE
2ice as 9ice
by BABA NEE


Obesere
Ki Non So FT 9ice
by Obesere


9ice
PARTY RIDER
by 9ice


9ice ft Asa
Pete pete
by 9ice ft Asa


9ice
Liquor
by 9ice



thank u
9ice
by thank u



9ICE(akpan)
PHOTOCOPY
by 9ICE(akpan)


9ICE(akpan)
LITTLE MONEY
by 9ICE(akpan)


9ICE(akpan)
ADÉ ORI
by 9ICE(akpan)


9ICE
2DAY NA 2DAY
by 9ICE


9ICE FT RXD
DAT KIN THIN
by 9ICE FT RXD


TUSTEP FT 9ICE(akpan)
SHOKISHOMBOLO
by TUSTEP FT 9ICE(akpan)


2 phat 9ice
BERE MI
by 2 phat 9ice


Ruggedman ft 9ice
Atewo bara
by Ruggedman ft 9ice


9ice
kinda life
by 9ice


9ice ft Artquake
Ona Ekiti
by 9ice ft Artquake


9ICE BLEND DJ STUPID  NEW,HOT
GONGOA ASO REAGGE VERSION NEW
by 9ICE BLEND DJ STUPID NEW,HOT


BY PASO-AJASA FT 9ICE (DJ-STUPID) BLEND
IGBORO
by BY PASO-AJASA FT 9ICE (DJ-STUPID) BLEND


9ICE
9ICE MI
by 9ICE



9ice
gongo aso
by 9ice


9ice
alapomeji
by 9ice


9ice
Gonga So
by 9ice



tustep ft 9ice
Shokishombolo
by tustep ft 9ice



9ice
lefenu so
by 9ice


9ice
Wedding day
by 9ice




9ice ft pasuma
ati jelo
by 9ice ft pasuma


9ice
Bachelor
by 9ice


9ice
Kasa final
by 9ice


9ice
Jule
by 9ice


9ice
Pamurogo
by 9ice


9ice ft W4
Same ni
by 9ice ft W4


9ice
Ise Ti ya
by 9ice


9ice
Ganja man
by 9ice




Vector ft. 9ice
Angeli
by Vector ft. 9ice


Related

iwaju
by 9ice


aranbada
by 9ice


my helper
by 9ice


sobo
by 9ice ft. Wande Coal


zaddy zaddy
by 9ice


oja majemi
by 9ice ft. Reminisce x Olamide


ayepo gan
by 9ice


gbas gbos
by 9ice


aiye
by AB 9ice


ori
by FUZEE ft 9ICE


Top Songs

TeeBoss ft streetunes
Men dey
by TeeBoss ft streetunes

Zedon Mulla
Win or Lose
by Zedon Mulla

Zedon Mulla
Star
by Zedon Mulla

Zedon Mulla
INU
by Zedon Mulla

TeeBoss
Men dey
by TeeBoss

Featured Songs

Senape Love Vivian Galaxy
Senape Love

Vivian Galaxy
Mo dupe Ulafala
Mo dupe

Ulafala
E DAY PAY Lil-keff
E DAY PAY

Lil-keff
Blessing too much Vivian Galaxy
Blessing too much

Vivian Galaxy
Steady vybz 2klefbalo
Steady vybz

2klefbalo
Mama Vivian Galaxy
Mama

Vivian Galaxy
See more