timaya - Dem mama (With Lyrics)

Dem mama

INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.3/5 average , 78 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (152)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Gina
Tele e'
by Gina


Wizboy ft charater
kporonge baby
by Wizboy ft charater


WIZBOY
INFINITY
by WIZBOY


Duncan Mighty ft. Boy2Much
Anyiabiakwala Ozo
by Duncan Mighty ft. Boy2Much


Nicole C. Mullins {draG9}
When i call on Jesus
by Nicole C. Mullins {draG9}


Muma Gee
Port Harcourt is Back
by Muma Gee


Duncan Mighty
Okumagala
by Duncan Mighty


p square
forever
by p square


Flavour
pan ti na
by Flavour


Chidinma
Kedike
by Chidinma


duncan mighty
i don give a short
by duncan mighty


Duncan Mighty
Hand of Jesus
by Duncan Mighty


WACONZY
TOO MUCH MONEY
by WACONZY


Duncan Mighty
Obianuju
by Duncan Mighty



Waconzy
I Celebrate
by Waconzy


Waconzy ft. Duncan Mighty
I Celebrate Rmx
by Waconzy ft. Duncan Mighty


Duncan Mighty
Port Harcourt Son
by Duncan Mighty


Duncan Mighty
I dont give a shot
by Duncan Mighty


mighty
duncan
by mighty


Chief Osadebe
Chief Osadebe
by Chief Osadebe


Shola allyson obaniyi
Obirin (remix)
by Shola allyson obaniyi


psquare
ifunaya
by psquare


P-Square
No one like you
by P-Square


timaya
Dem mama
by timaya


Bracket
Me n You
by Bracket


bracket
ada owerri
by bracket


Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy